Testo Born to Win - Timaya

Testo della canzone Born to Win (Timaya), tratta dall'album Born to Win

Chulo, leggo (chulo no dey tire)
Chulo eh, stoopid
I'm born to win
Me I no get anybody to help so I must win
All my life, everyday my dream is just to win
Me I no get anybody to help me so I must to win
Na me be the boy back then dem dey borrow
Nobody really knows tomorrow
Gonga, gonga, gonga aso
Back Inna the days we dey dance gonga aso
These days everything maka dey n'lo
I know some artist wey we start I hear dem no more
Brother, sister aye n'lo
Back in the days dem dey buga gan
Look around, turn around see the grace upon my life is so special
Born to win
I no get anybody to help me so I must win (right)
All my life, everyday my dream is just to win (chulo)
Me I no have anyone to support me so I must win
Na me be the boy back then dem dey borrow
Nobody really knows tomorrow
See
Get away, when I sell plantain where them dey
E don tey when the boy done dey reign
Me I dey hustle back e done tey
(Chulo eh) See
Get away, when I sell plantain where them dey
E don tey when the boy done dey reign
Me I dey hustle back e done tey
Say ah, chulo no dey tire
Anytime I come me I give them fire
All of my guys me I link them higher
And them still dey higher
Oh right now(chulo eh) see ah, chulo no dey tire
Anytime I come me I give them fire
All of my guys me I link them higher
And them still dey higher
Born to win
I know get anybody to help me so I'm must win
All my life, everyday my dream is just to win
Me I no have anyone to support me so I must win
Na me be the boy back then dem dey borrow
Nobody really knows tomorrow
Gonga, gonga, gonga aso
Back Inna the days we dey dance gonga aso
Gonga, gonga, gonga aso
These days everything maka dey n lo
All of my guys dem true a lo, koko oba a lo
See people wey we start I see them no more
Stoopid



Credits
Writer(s): Inetimi Odon, Daniel Shekwoyemi, Azuka Akaeze
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.