Testo Born to Win - Mulla Rae

Testo della canzone Born to Win (Mulla Rae), tratta dall'album Wavy Sound

Dem say my head too big for the crown to fit
Dem say my talent sef na counterfeit
(Oh ah)
Somebody light a fire near my feet
(Oh near my feet oh yeah)
Why does it feel so fing hard to breathe
I'm just a young kid wey no dey fear to dream
Life is a jungle somebody pray for me
Never let my weakness take control of me
Cause mama told me someday i'd be king
Paapa ra ra re ra ra re
Paapa ra ra re ra ra re
If only men were God
If only men were God
Paapa ra ra re ra ra re
Paapa ra ra re ra ra re
If only men were God
If only men were God
Me no need validation oh
No blue tick or verification
Turn the pain to motivation
When my gbedu take over the nation oh
Me no need validation oh (oh validation)
No blue tick or verification (verification)
Turn the pain to motivation
When my gbedu take over the nation oh
Cause I was born to win
Make dem talk their shit
Say e too sure for me
I be God pikin oh
Cause I be God pikin ooo
I'm just a young kid wey no dey fear to dream
Life is a jungle somebody pray for me
Never let my weakness take control of me
Cause mama told me someday i'd be king
Paapa ra ra re ra ra re
Paapa ra ra re ra ra re
If only men were God
If only men were God
Paapa ra ra re ra ra re
Paapa ra ra re ra ra re
If only men were God
If only men were God
Listen to this gospel from the ghetto
Post it on your wall like a gecko
Na only me dey paddle my canoe
Manna don grind for this eko oh
So many sermon and prophecy
Many many things wey my eye don see
So many sermon and prophecy
Omo na light I dey see
I'm just a young kid wey no dey fear to dream
Life is a jungle somebody pray for me
Never let my weakness take control of me
Cause mama told me someday i'd be king
Paapa ra ra re ra ra re
Paapa ra ra re ra ra re
If only men were God
If only men were God
Paapa ra ra re ra ra re
Paapa ra ra re ra ra re
If only men were God
If only men were God



Credits
Writer(s): Mulla Rae
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.