Testo Body Bad - Viktoh

Testo della canzone Body Bad (Viktoh), tratta dall'album Body Bad

Bad man
Rude boy
What dem ah stand for
Viktoh
Haha
All your attitude
Girl your body bad girl
Girl your body boom
Make me wanna zoom zoom in your boom boom
Way your body sweet girl shey na dundun
Oh baby, ye!
Girl your body bad girl
Girl your body boom
Make me wanna zoom zoom in your boom boom
Way your body sweet girl shey na dundun
You make me want to fall in love with you
Baby na you
You gat me acting like a fool
You make me want to fall in love with you
Baby na you
You gat me acting like a fool
You got the body of a goddess
Sami no go let you go, you be the hottest
See the way you do it blow my mind ah
Oh baby ah
One time for my london girls
Way yourbody bad girl, way your body straight
Gilr you fine, you sweet like chocolata
Can I get your phone, release i'll call you later
Me dey ready of the day, you go come with me
Me go take down to places wey you neva been
Then she looking at my face and she started acting funny
Say I don't know what you want from me
Girl your body boom
Make me wanna zoom zoom in your boom boom
Way your body sweet girl shey na dundun
Oh baby, ye!
Girl your body bad girl
Girl your body boom
Make me wanna zoom zoom in your boom boom
Way your body sweet girl shey na dundun
You make me want to fall in love with you
Baby na you
You gat me acting like a fool
You make me want to fall in love with you
Baby na you
You gat me acting like a fool
Fine wine, sweet melanining
Open up your heart girl, male you let me ining
Girl I wanna get to love you baby
You can't believe the papa calling roseline
Fine girl oshere, would you come with me
Me go take down to places where you never been
Me go show you many things wey you never see
So make you skibii that, bring it back
Double down girl, do the dirty wine
Baby skibii that, bring it back
And the replay, girl make you clap
Girl your body boom
Make me wanna zoom zoom in your boom boom
Way your body sweet girl shey na dundun
Oh baby, ye!
Girl your body bad girl
Girl your body boom
Make me wanna zoom zoom in your boom boom
Way your body sweet girl shey na dundun
You make me want to fall in love with you
Baby na you
You gat me acting like a fool
You make me want to fall in love with you
Baby na you
You gat me acting like a fool
Baby na you



Credits
Writer(s): Ailenbuade Victor
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.