Testo Bo Norr - D Jay

Testo della canzone Bo Norr (D Jay), tratta dall'album Bo Norr

D Jay
Eeeehh eehhh eehhh
Ao Ataa Nyom) eh
Ehhhh ehhh ehhh
Lord you dey my heart ooo
Everyday and night eeeee
D Jay eee
See God ano get nothing and I dunno what to say
I just dey suffer abeg come show me the way
And if you make I blow I never go remain this way
The way the enemy go see dem stare dey laugh ee
Ew) Hallelujah
Hem) bo norr Ji Yehowa
You give me life and the blessings just dey follow
Ohh Hallelujah
Hem) bo norr Ji Yehowa
Hami noko and the yeye just double(just dey double)
D Jay!!!
Dem figa say dem try criticize
Then later dem dey want emphasize
)M) music wey dey bost demma jw3m)
Demma jw3m)
D Jay!!
Dem figa say dem try criticize
Then later dem dey want emphasize
)M) music wey dey bost demma jw3m)
Demma jw3m)
Oh happy day
Me monkey ano dey work
But now I just adey ball
Now a cruise my jeeps and prada
Back in the days wey adey hustle
Be mmi ni miibi blodo po
Daabe s)lem) mi po
Shi ololo minako noko
See God ano get nothing and I dunno what to say
Baaa mi noko aww ataa nyom) eh
And if you make I blow I never go remain this way
Ebayaa gobe bayaa gobe
Enemies go shame
Ew) Hallelujah eeee
M) bo norr Ji Yehowa
You give me life and the blessings just dey follow
Ohh Hallelujah eeee
M) bo norr Ji Yehowa
Hami noko and the yeye just double
Now now now adey matter
Now my name dem dey matter
Cos adey occupy space oo
Cos adey occupy space oo
Now now now adey matter
Now my name dem dey matter
Cos adey occupy space oo
Cos adey occupy space oo
Ew) Hallelujah eeee
M) bo norr Ji Yehowa
You give me life and the blessings just dey follow
Ohh Hallelujah eeee
M) bo norr Ji Yehowa
Hami noko and the yeye just double



Credits
Writer(s): Dennis Johnson
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.