Rockol30

Testo Bizzy Body - P-Square

Testo della canzone Bizzy Body (P-Square), tratta dall'album Greatest Hits

Psquare, See see
We run things
things don't run we
hook up in the club
give dem a run
give dem a jump
with your busy body e
with your busy body e e
oh oh oh oh oh oh oh...
eh eh .no no no no no
all this on me
1
When i first saw her
she was looking like an angel light
She come in a manner like a dynamite
she flash like a lighter in a candle light
and then she said all this on me
girl you know say when
you move your body hold am tight
abeg u biko biko omoge no be fight
and then she said all this on me
But you know say if i give you body body
you go soji soji
you no go fit rock the MIC
cos you go loose control
No.oh.oh
with your busy body
you go soji soji
i go dey still rock the MIC
Girl I no go loose control
Boy you go loose control
if i catch you
i go turn you on
when i grab you till the break of dawn
you go loose control o
busy body oh oh oh oh oh oh oh oh
if i catch you
i go turn you on
when i grab you till the break of dawn
you go loose control o
busy body
oh oh oh oh oh oh oh oh(4xe)
2
Na me say ready or not
here i come
you can't hide
cos if i catch you i go take you slowly
you can't run away
i will do my way o baby
i go take off my clothes
and get ready for you
anywhere you go
i will be right there o baby
i will take my time and get down for you
i love the way you you move your bom bom ba
you make me really wanna touch your waist
by by bai bai bai bai by
oh oh oh oh oh oh oh oh(4xe)
Psquare, see see
We run things
things dont run we
hook up in the club
give dem a run
give dem a jump



Credits
Writer(s): Paul Okoye, Peter Okoye
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2025 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.