Testo Billion dollar mind - IROKO LION
Testo della canzone Billion dollar mind (IROKO LION), tratta dall'album Billion Dollar Mind
ehh yeah oh omoiyami mad o
Lion gan gan gan, lion gan gan
Owo ni Keke eyin rere (keke eyin rere
Bobo shoti ni login mio
If you no get keep bombing
Awon kan je off, won je office e e
Kajiko press my money, money (oh oh oh press my money
Ogini gini I gat to wake for money,
More money
Man get nobody only God dey pay man bills (man bills
Buh No sorrow my brother God is still working oh omo na long thing
Billion dollar mind, mo 40
Ogini gini I gat to wake for money,
More money
Man get nobody only God dey pay man bills (man bills
Buh No sorrow my brother God is still working oh omo na long thing
Billion dollar mind, mo 40
Life goes on like rumple run
Where you dey ibę lomo
I gat to wake up for more
For more Lion, one more
Ma ra GLE ma ra iLe
When I chase dream till I get my pay
Ko Kai na ni ko kaye
14G no fit last two days
Ogini gini I gat to wake for money,
More money
Man get nobody only God dey pay man bills (man bills
Buh No sorrow my brother God is still working oh omo na long thing
Billion dollar mind, mo 40
Ogini gini I gat to wake for money,
More money
Man get nobody only God dey pay man bills (man bills
Buh No sorrow my brother God is still working oh omo na long thing
Billion dollar mind, mo 40
Billion dollar mind ...
Credits
Writer(s): Olanrewaju Ismaila
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.