Testo BELIVE - MOEC

Testo della canzone BELIVE (MOEC), tratta dall'album PERTURBATION (Vol1)

For once you don dey alone brother o
Reason life like think about it properly
Think of how you treat your brother man
Brother man
I realize say nobody bigger Oga o
Six feet yours no go bigger oga oo
Why you come dey do say you big pass oo... Big pass me oo ah ah uh
For here
Nobody dey form Cesar for here
Make you no go jonz or you collect
Say E better make you add or disconnect
Any ways man i roll some B
Now the cheddars be calling on me
To all the men wey Dey grind I pray
Eledumare bless everybody
Last last we go dey alright
Our account balance go dey so Large
That mama no go need to cry again
Daddy no go fit to suffer again
One day we go dey alright like
Account balance go dey so fat that
Mama no go fit to cry again
Daddy no go fit to lack again
I believe am o
I believe my husle
I believe am oo
I believe am Oshe
I believe am oo
I believe am aje
I believe am oo
I believe am o
I believe my husle
I believe am oo
I believe am Oshe
I believe am oo
I believe am aje
I believe am oo
Amalo jaye
Amatulo jaye
Ti-owo ba wole oo
E no go be beans Aje oo
I'm still that nigga
I Burst your speakers
Tell all of these jiggers I'm a old time soldier
To cut the story shorter
I'm a little better now
Steady on my grind
Oluwa cover me
Make We no go fall like Naija economy
Make I no go miss who go give me big money
Make I no go fall if my people call on me Uh oh ah
I believe am o
I believe my husle
I believe am oo
I believe am Oshe
I believe am oo
I believe am aje
I believe am o
I believe am o
Last last we go dey alright
Our account balance go dey so Large
That mama no go need to cry again
Daddy no go fit to suffer again
One day we go dey alright like
Account balance go dey so fat that
Mama no go fit to cry again
Daddy no go fit to lack again
I believe am o
I believe my husle
I believe am oo
I believe am Oshe
I believe am oo
I believe am aje
I believe am oo
I believe am o
I believe my husle
I believe am oo
I believe am Oshe
I believe am oo
I believe am aje
I believe am oo
Oo ye ye
Omofela Dey here so o oo



Credits
Writer(s): Micheal Okeke
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Altre canzoni dell'album

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.