Mental health in shambles
Shambles
That's why I'm drinking whiskey
Whiskey
That's my anti depressant
Pressant
When I'm feeling sometype of way
Mental health in shambles
That's why I'm drinking whiskey
That's my anti depressant
When I'm feeling sometype of way
Mental health don scatter
Na why I dey drink my shayo
Na wetin dey cure my mind
Make I no kill myself throway
Dance Bounce
Shakolopepe
Shakolopepe
Dance Bounce
Shakolopepe
Shakolopepe
Dance Bounce
Shakolopepe
Shakolopepe
Dance Bounce
Shakolopepe
Shakolopepe
I cannot come and kill myself
When no be me kill Jesus
I cannot come and kill myself
When no be me offend the world
Before the thinking start to kill me
I use drinking kill thinking
WISDOM
Before the thinking start to kill me
My whiskey gan quench thinking
SENSE MAN
I no come this life to suffer
And when I suffer small
I must enjoy
As e be saying be me kill Jesus
I must to leave my future
Enjoy my now
Shakolopepe
Shakolopepe
Pour shayo full my cup oo
Shakolopepe
Shakolopepe
Abeg bring pepper soup ooo
Shakolopepe
Shakolopepe
Make I use am cool temper oooo
Shakolopepe
Shakolopepe
Abeg just serve me my usual
Shakolopepe
Shakolopepe
Abeg add Isiewu for me
Shakolopepe
Shakolopepe
I no fit do pass myslef
Shakolopepe
Shakolopepe
Abeg come serve me my usual
Shakolopepe
Shakolopepe
Dance
I cannot come and kill myself
When no be me kill Jesus
I cannot come and kill myself
When no be me offend the world
I cannot come and kill myself
When no be me kill Jesus
I cannot come and kill myself
When no be me offend the world
Credits
Writer(s): Justin Bieber, Darren Black, Nasri Tony Atweh, Danny Wilson, Graeme Hogg, Adam David Messinger, Nolan Lambrozza, Jonny Griffen
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.