Rockol30

Testo Balenciaga - Medikal feat. Mayorkun

Testo della canzone Balenciaga (Medikal feat. Mayorkun), tratta dall'album Planning & Plotting

Stubborn
Mo ma ri re gba o, el Chairmano
Omo you go call lawyer ah
Omo eko ko la wa ah
Original Skibo
Everyday I'm booking trips, everyday I'm spending bricks
Holiday Paris to drip, balenciaga oh
Money dey man no dey sleep, 'cause you know I'm chasing dreams
Make you you man no dey play with my daily paper oh
If it's not working for you we go see later oh
Na wetin make I call you, you go see paper oh
If you're not coming for me, kele idan sheko kome ohh
If it's not working for you we go see later oh
Call my number if it's business only
Loose my number if you're feeling lonely eh eh
Cos Henessy in my room, i go dey do as I should
Call my number if it's business only
Everyday I'm making moves
Sometimes I keep it cool
I fly from Ghana to Naija so I link up Mayorkun
Fine girl wosssooopp, chop life like ketchup
Everyday is a partitity, tinini tonono tinini
Road clear anyhow no police
Obi se MDK makpami
We Dey pop champagnes no pami
Herh, woho mes3 client mey3 bronii hw3
Are you aware ehh, we no dey bed
Wode agoro ah, megye wo girl
6am point something we are still in the club genging and benging (Omo)
Everyday I'm booking trips, everyday I'm spending bricks
Holiday Paris to drip, balenciaga oh
Money dey man no dey sleep, 'cause you know I'm chasing dreams
Make you you man no dey play with my daily paper oh
If it's not working for you we go see later oh
Na wetin make I call you, you must see paper oh
If you are not coming for me kele idan sheko kome ohh
If it's not working for you we go see later oh
Call my number if it's business only
Loose my number if you're feeling lonely
Hennessy in my room, i go dey do as I should
Call my number if it's business only
Soft life dot com (soft life dot com)
Slash MDK welcome (MDK welcome)
Only God wey fit protect me I no dey need condom
Straight from show to the after party, too wavy I no dey see labadi
You call my paddy
Make he bring my car key
Somebody's daughter dey call me daddy
All for me
Mabu sei Koofori
Dem say make I no dey throw wey cash
Na your papa money
Stubborn



Credits
Writer(s): Adewale Mayowa Emmanuel, Samuel Adu Frimpong, Banjo Oluwasemilogo Kayode
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2025 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.