Testo Babylon - Patoranking feat. Victony

Testo della canzone Babylon (Patoranking feat. Victony), tratta dall'album WORLD BEST

Babylon, Babylon
Babylon, Babylon
Yeah
(Phantom)
Babylon, Babylon
Me I go run and run until I (no, yo)
Babylon, Babylon
Me I go run and run until I (find Heaven's gate, oh)
Dem say make I no go, enemies dem set trap
I waka with leg like who dey cele church
Normally, I no fear, my paddy I dey tell you
If corona burst, me I no still wear mask
Shey you remember when we no fit hold the tears back
When we still dey push Iyana school to Festac?
This my tori you no go fit learn, oh
'Cause na the kind matter wey go fit to end class, yeah, yeah
Babylon, Babylon
Me I go run and run until I (find Heaven's gate, no, yo)
Babylon, Babylon
Me I go run and run until I (find Heaven's gate, oh)
Stubborn, stubborn
Stubborn for igboro
Blow that kanaku for your face like Okoro
Leader, lion, yes, I be idolo
Fight and face my fears, no ojoro
Fire burn Babylon (Jésu)
Man ah move like a stallion (Jésu)
Mi team strong, mi nuh tag along (Jésu)
World best, ah di champion
Victony carry on
Them been dey shenk me say I no be member
I go reset back if I reason my setback
Isi Ebuka, I get big head
And I stubborn pass government wey no gree to end sars, yeah, yeah
Babylon, Babylon
Me I go run and run until I (ye, ye, no, yo)
Babylon, Babylon
Me I go run and run until I (find Heaven's gate, oh)
(Stubborn, stubborn)
(Stubborn for igboro)
Me I go run and run until I, no, yo
(Stubborn, stubborn)
(Stubborn for igboro), Babylon
Me I go run and run until I (find heaven's gate, oh)



Credits
Writer(s): Patrick Nnaemeka Okorie, Ebuka Victor Anthony, Vata Godwin Sonzi, Ayobami Oladapo Olayeye, Daramola Abiola
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.