Testo Babylon - Ajesings feat. Psychic
Testo della canzone Babylon (Ajesings feat. Psychic), tratta dall'album Energy
E get this girl
I love die ah
She carry gan
I no fit lie ah
If she leave me
Na die I dey ah
She do me strong thing like Olumo
Ọmọ kékeré
O de gb'omi je lojú mi o
Bawo ló ṣe ṣe
Tó fi n gb'omi je lojú mi o
Ah ah
Mo ma j'agun Ife o
I think say she go stay eh
Mo ma padà Lo te oo
I think say she dey play eh
Oh honey
Every time I keep on calling
Oh I'm not sorry
I don try my best I can't kill myself
Mami o mami o mami o
She pesin wеy dey find pikin dey wear pata
Papi o papi o
Make I roll up my ganja make I reason dada
Mami o mami o
I don buy many Gucci I don buy Prada
Papi o papi o
E been no dey when I dey broke when I dey for Sapa
Sweet babylon sweet babylon
(Sweet babylon)
Sweet babylon sweet babylon
(Sweet babylon)
She was my sweet babylon sweet babylon
(Sweet babylon)
She was my sweet babylon sweet babylon
(Sweet babylon)
You and your mumu bestie
Una carry me play for days o
Even if I call police
I no fit to win this case
Simantiniya
See what you've done to me oh no
O de fi mi pa
Ojú mi de ti pada
Bo o
Gave you apology
Tell me what you really really want from me
I dey for my cavalry
I no see you to carry my cross for me
Yawa don gas
Everything scatter eyan saida
Twenty meter ko mo laida
You show me shege o
Shege banza o
Baby waka o
Mami o mami o mami o
She pesin wey dey find pikin dey wear pata
Papi o papi o
Make I roll up my ganja make I reason dada
Mami o mami o
I don buy many Gucci I don buy Prada
Papi o papi o
E been no dey when I dey broke when I dey for Sapa
Sweet babylon sweet babylon
(Sweet babylon)
Sweet babylon sweet babylon
(Sweet babylon)
She was my sweet babylon sweet babylon
(Sweet babylon)
She was my sweet babylon sweet babylon
(Sweet babylon)
Credits
Writer(s): Ajebiyi Adesanya
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.