Testo B. D’OR - Burna Boy feat. Wizkid

Testo della canzone B. D’OR (Burna Boy feat. Wizkid), tratta dall'album Elite R'n'B

Omo guy, wetin dey sup? Wetin dey sup?
I dey your side, I dey your side
Yeah, yeah
One man, two man, three
E don penkelemesi
Penkelemesi
Con dey move like ah disco (move like ah disco)
Won ni kin ma lo la'tan (la'tan)
I be boss, I be actor
So therefore, give me Ballon d'Or
Oya, come take a picture (take a picture)
Rora yo, ayo n kpa'yan (n kpa'yan)
Oya, follow my instruction
Won nle mi bo, won nle mi bo, won nle mi bo oh
Won nle mi bo, won nle mi bo, won nle mi bo oh
Penkelemesi
Come dey smoke cannabis
Doctor say make I pop one of this
Make me fly like say I'm Aladdin
Come bring some kind melodies
Omo, Messi self no do pass like this
So many things inside of my jeans
I swear down, e be things, e be things
(Ayy, ayy)
Penkelemesi
Con dey move like ah disco (move like ah disco)
Won ni kin ma lo la'tan (la'tan)
I be boss, I be actor
So therefore, give me Ballon d'Or
Oya, come take a picture (take a picture)
Rora yo, ayo n kpa'yan (n kpa'yan)
Oya, follow my instruction
Oh Lord of mercy
I dey with one wey dey call me Messi
I dey for Shitta, she go fly come check me
I never see person wey fit money impress me
All of the things she dey do, she dey test me
I dey with kele wey for back, I dey pressin'
The one I carry come don dey suspect me
She call me "Small body, big engine" (oh, ahh)
On my number, she callin' on (mo gbe oh)
Anytime wey she wan give me lovin' ah (mo gbe oh)
And like a flat tire, me go pump it up (mo gbe oh)
And every other day, na she dey turn me on
Say me I still dey make I cum the more (cum the more)
As soon as we dey reach house, we dey kponkriyon
Walahi, I forget say her guy dey for jersey
Omo, omo, moti penkelemesi oh (moti penkelemesi oh)
Penkelemesi
Con dey move like ah disco (move like ah disco)
Won ni kin ma lo la'tan (la'tan)
I be boss, I be actor (be actor)
So therefore, give me Ballon d'Or
Oya, come take a picture
Rora yo, ayo n kpa'yan (n kpa'yan)
Oya, follow my instruction
Won nle mi bo, won nle mi bo, won nle mi bo oh (bo oh)
Won nle mi bo, won nle mi bo, won nle mi bo oh (bo oh)
Won nle mi bo, won nle mi bo, won nle mi bo oh
Won nle mi bo, won nle mi bo, won nle mi bo oh



Credits
Writer(s): Richard Isong Olowaranti Mbuk Isong, Damini Ebunoluwa Ogulu, Ibrahim Ayodeji Balogun
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.