Testo Ayo - Simi

Testo della canzone Ayo (Simi), tratta dall'album Omo Charlie Champagne Vol.1

Legendary beats
My blessing come down, favour fall down on me
Goodness and mercy follow me everyday
Everything when I touch for this life, anything when I want
Shey na mansion o? Shey na Porsche o?
Na me get am o (Amen)
If dem dey doubt, no mind them
If bad belle come make you bind them
My time don come oh, ayo wa ba le mi o
Ire oh (Ire), ayo mi de oh (Ayo mi de)
Everyday oh, showers of blessings rain on me
Shey na money wey you want o? (Owa o)
Abi o fe ra moto? (Oya oh)
Time don come oh (Oh o, ayo wa ba le mi o)
Happiness knocking (Wo le wa)
Prosperity something (L'on kpe wa)
And blessing calling (Oh o, ayo wa ba le mi o)
Asiri wa ah bo, where ever we go
Victory wey no dey finish, ani temi ni oh
Loke loke, you no go run down
No more tension, no wahala
Tori ola wole, owo ti de oh
Pounds ati Dollars (Temi ni oh)
Ayo ati alafia (Ko je temi o)
Olowo lowo bi Adenuga, if you believe oh
Shey amin o, ani ko shey amin o (Amin)
Ire oh (Ire), ayo mi de (Ayo mi de)
Everyday oh, showers of blessing rain on me
Shey na money wey you want oh? (Owa o)
Abi o fe ra moto? (Oya o)
Time e don come oh (Oh o, ayo wa ba le mi o)
Happiness knocking (Wole wa)
Prosperity something (L'on kpe wa)
And blessing calling (Oh o ayo wa ba le mi o)
Ate wa ko mi aro (Ate wa ko mi aro)
Ate wa ko mi aro
Olorire, oya ko ma ro (Emi re o, eh-eh)
Oya dance the dance of olowo (Olowo)
As you go, money go follow
Before you ask, God go answer
Ayo, ayo, ayo
Ayo ti mi de le oh (Ti mi de le o)
Ola bamidele (Pa ra ra ra ra, pa ra ra ra ra)
Shey na money wey you want oh? (Owa o)
Abi bi o fe ra moto? (Oya o)
Time don come oh (Oh o) joy don come
(Ayo wa ba lemi o)
Happiness knocking (Wo le wa)
Prosperity something (L'on kpe wa)
And blessing calling (Oh o, Ayo wa ba le mi o)
Ore, ore, ore o (Ore wa gba le me oh)
Make this love dey sweet me for body (E wa gba le mi o)
Ireti wo lemi oh (Ireti wo lemi oh)
Ayo, ayo, ayo o (Ayo wa ba le mi o)



Credits
Writer(s): Simisola Bolatito Ogunleye, Ifiok Monday Effanga
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.