Testo Ayewada - Ajesings

Testo della canzone Ayewada (Ajesings), tratta dall'album Ayewada

Aje sing this song oh
(Kill Dem All)
Porsche ati Lambo' gbe won lo (Porsche ati Lambo' gbe won lo)
Ayewada? ati pe oh (ayewada? ati pe oh)
No lapping, respect yourself (no lapping, respect yourself)
K'oma pada di gobe oh (k'oma pada di gobe oh)
I dey calculate how I wan take spend my money, ayy
If I go broke one day, no one go send me oh, yeah
K'oma lo da mi pada s'abule, yeah
'Cause I don hustle, I wan enjoy my pay day, yeah
Father, save me
Every day na olosho
Every day, na shayo
Save me, Lord oh (save me, Lord oh)
Father, help me (Father, help me)
Every day na olosho (every day na olosho)
Every day, na ogogoro (every day, na ogogoro)
Save me, Lord oh (save me, Lord oh)
Porsche ati Lambo' gbe won lo
Ayewada? ati pe oh
No lapping, respect yourself
K'oma pada di gobe oh
Porsche ati Lambo' gbe won lo (Porsche ati Lambo' gbe won lo)
Ayewada? ati pe oh (ayewada? ati pe oh)
No lapping, respect yourself (no lapping, respect yourself)
K'oma pada di gobe oh (k'oma pada di gobe oh)
Bye bye to poverty (poverty)
I wan dey port normally (normally)
Na you wey dey cover me
Ma ma je o koba mi
Bye bye to poverty (oshi o da)
I wan dey port normally (won o da)
Na you wey dey cover me (ah-ayy)
Ma ma je o koba mi (ayy)
I dey calculate how I wan take spend my money, ayy
If I go broke one day, no one go send me oh, yeah
K'oma lo da mi pada s'abule, yeah (mi pada s'abule, yeah)
'Cause I don hustle, I wan enjoy my pay day, yeah (pay day, ayy-ayy)
Father, save me
Every day na olosho (every day na olosho)
Every day, na shayo
Save me, Lord oh (save me, Lord oh)
Father, help me (Father, help me)
Every day na olosho (every day na olosho)
Every day, na ogogoro (every day, na ogogoro)
Save me, Lord oh (save me, Lord oh)
Porsche ati Lambo' gbe won lo
Ayewada? ati pe oh
No lapping, respect yourself
K'oma pada di gobe oh
Porsche ati Lambo' gbe won lo (Porsche ati Lambo' gbe won lo)
Ayewada? ati pe oh (ayewada? ati pe oh)
No lapping, respect yourself (no lapping, respect yourself)
K'oma pada di gobe oh (k'oma pada di gobe oh)
Bye bye to poverty (oshi o da)
I wan dey port normally (won o da)
Na you wey dey cover me (ah-ayy)
Ma ma je o koba mi (koba-koba mi)
(Aje on the Mix)
(Madness)

Credits
Writer(s): Adesanya Ajebiyi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.