Testo Audio Donation - Harrysong
Testo della canzone Audio Donation (Harrysong), tratta dall'album Audio Donation
Audio donation (Lie, lie, e lie, lie)
Don take over the nation (Lie, lie, e lie, lie)
For this coronation (Lie, lie, e lie, lie)
Dem don quarantine the nation (Lie, lie, e lie, lie)
Me sef I wan donate (Donate)
I get one trillion to donate (Donate)
Even my kidney to donate (Donate)
Aso Rock send the details
Instead of me to give to the poor, I give to elites
Smart guys, sharp guys
Oya now
Audio donation (Lie, lie, e lie, lie)
Lia Muhammed o (Lie, lie, e lie, lie)
For this coronation (Lie, lie, e lie, lie)
Dem don quarantine the nation
Abeg, how much we don donate? (Donate)
Wey the donators, wey the receiver
Can I see the balance
Abeg more people wan donate, eh
Accountant General office burn, who can relate
Who wise, who be fool (Ebelebe)
Audio donation (Lie, lie, e lie, lie)
Lia Muhammed o (Lie, lie, e lie, lie)
For this coronation (Lie, lie, e lie, lie)
Dem don quarantine the nation (Lie, lie, e lie, lie)
Dem say make we stay for house
Say Corona dey come (Ahan)
Co-ro neva land, 10 billion dollars wan go
As thief no dey tire o
Thief no dey rest
Thief no dey shame
But some god no dey sleep
(Lie, lie, e lie, lie)
Don take over the nation (Lie, lie, e lie, lie)
For this coronation (Lie, lie, e lie, lie)
Dem don quarantine the nation (Lie, lie, e lie, lie)
Muhammed o
Lia Muhammed o
My oga Muhammed o
For this quarantine
For this quarantine
Dem don corona the nation, eh
No be everything weh eye dey see
My mouth dey talk, oh, oh, oh
Ebelebe
Right about now
Credits
Writer(s): Henry Tonwe Adebola, Tare Harry Okiri
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.