Testo Attention - Mr Eazi

Testo della canzone Attention (Mr Eazi), tratta dall'album F1 The Album (Cinematic Edition)

Hold me tight (tight)
Don't be shy, my lover
Give me chance (chance)
Make I cool your temper
Chai, maka Chukwu, na you be the fa'gba (it's Kel-P Vibes)
If you see the love wey I get for you
Forget, it's a lot, oh
Ọmọ, I swear say na only you
Your love is enough, iyo
Worry me, worry me, worry me
Makọ-makọ, agbọ kesi, oh
My baby, my baby, fire dey go
Baby, fire dey go (zagadat)
Attention, attention, at ease
(Attention, at ease) yeah, yeah
When burukutu enter, na pause and release
(Na pause and release, na pause and release, quiet)
Anything wey you want, baby, ask me please
I get money for my wrist, oh
Oh, na why them dey talk my gist
Make you no open my nyash, oh, where my mind no dey
Give me your love, yo, sake of time no dey
If you see me for church, yo, abeg join me pray, yeah
Mm, should in case, oh, should in case, iyo (huh)
If you see the love wey I get for you
Forget, it's a lot, oh
Ọmọ, I swear say na only you
Your love is enough, iyo
Worry me, worry me, worry me
Makọ-makọ, agbọ kesi, oh (eh, eh, yeah-oh)
My baby, my baby, fire dey go (fire, fire)
Baby, fire dey go
Oh, my baby, your love wey be final
Oborokoto no be doll-baby, you no get rival
Happiness is a must, iyo, I no go betray your trust, iyo
So my baby, my baby, fire dey go
Baby, fire
Make you no open my nyash, oh, where my mind no dey
Give me your love, yo, sake of time no dey
If you see me for church, yo, abeg join me pray, yeah
Mm, should in case, oh, should in case, oh (huh)
If you see the love wey I get for you
Forget, it's a lot, oh (oh)
Ọmọ, I swear say na only you
Your love is enough, iyo (your love is enough)
Worry me, worry me, worry me (whoa, whoa, whoa)
Makọ-makọ, agbọ kesi, oh
My baby, my baby, fire dey go (baby)
Baby, fire dey go
My lover
My baby, my baby, my baby, my baby (quiet)
My baby, my baby, my love, oh
You dey put me for attention
Igalaga, now my song is finished
Ah, ah
Kah



Credits
Writer(s): Oluwatosin Oluwole Ajibade, Peter Kelvin Amba Udoma, Joshua Nkansah
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.