Testo Arabanko - Harrysong

Testo della canzone Arabanko (Harrysong), tratta dall'album Kingmaker

See me now yeh
Harrysonging
Alter Plate
Enemies don go buy kerosene "Arabanko"
Dem put my matter for cellophane "Arabanko"
They want to eat me like egovin "Arabanko"
Dem call aboki say bring some sugarcane "Arabanko"
Oohh ahh "Arabanko"
There are some things I cannot take
E dey for cellophane "Arabanko"
Since Linda chop
I chew me banana "Arabanko"
And politicians no come dey pay again "Arabanko"
Now my matter don be like shell work "Arabanko"
I born twins, dem jealous me "Arabanko"
Internet crash, I get more money "Arabanko"
Shame the enemies
Oh Ah "Arabanko"
Everywhere I go grace dey follow me "Arabanko"
I get another sponsor, dem jealous me oh "Arabanko"
AlterPlate everybody celebrate "Arabanko"
Oh Ah "Arabanko"
Dem send hired killers to come finish me "Arabanko"
But Jehovah say my pikin no go die "Arabanko"
And I thank Gd say father don bless me "Arabanko"
Respect don miliki
Oh Ah "Arabanko"
Enemies don go buy kerosene "Arabanko"
Dem put my matter for cellophane "Arabanko"
They want to eat me like egovin "Arabanko"
Dem call aboki say bring some sugarcane "Arabanko"
Oohh ahh "Arabanko"
There are some things I cannot take
E dey for cellophane "Arabanko"
Since Linda chop
I chew me banana "Arabanko"
And politicians no come dey pay again "Arabanko"
Now my matter don be like shell work "Arabanko"
I cook food say make you come chop "Arabanko"
You use am against me, put me for cooking pot "Arabanko"
Empty gallon when I help see water "Arabanko"
Na wa oh
Oh Ah "Arabanko"
Cow meat carry am for pot periwinkle show em face "Arabanko"
Which sort of insolence I don see "Arabanko"
I been no wan talk, dem dey fire me "Arabanko"
Na wah
Oh Ah "Arabanko"
Everybody cause na rabaraba ribiribi roboro
"Arabanko"
rabaraba ribiribi roboro "Arabanko"
rabaraba ribiribi roboro "Arabanko"
eh Na wah
Oh Ah "Arabanko"
Oya oya raba raba ribi roboro "Arabanko"
Raba ribi roboro "Arabanko"
Riba raba roboro "Arabanko"
I say ribi raba raba roboro "Arabanko"
Put your hands and say
Oh ah "Arabanko"
"Arabanko"
"Arabanko"
See me now eh Harrysong "Arabanko"
Oh ah "Arabanko"
"Arabanko"
"Arabanko"
"Arabanko"
Oh Ah "Arabanko"



Credits
Writer(s): Harrison Okiri
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.