Testo Anything for the Boys - BANTU
Testo della canzone Anything for the Boys (BANTU), tratta dall'album Agberos International
Anything for the boys, twale ba'ba'
Ọ'ga' Chairman nothing too small
Anything for the boys, twale ba'ba'
O' ke're' ko' ke're', o' gungi n'i'gboro
O' s'ọmọ d'ọ'bọ
O' ke're' ko' ke're', o' gungi n'i'gboro
O' s'ọmọ d'ọ'bọ
Honorable chairman, your boys are not smiling o
Minister Ele'po we are queuing and still waiting o
Ọ'ga' to dina' mu', we dey pay but no lighti o
Ọ'ga' pa'ta' pa'ta' quick quick put mouth for this matter
Which kain life be dis?, wetin dey happen sef?
Everything scatter scatter, everything don dabaru'
O' ke're' ko' ke're', o' gungi n'i'gboro
O' s'ọmọ d'ọ'bọ
O' ke're' ko' ke're', o' gungi n'i'gboro
O' s'ọmọ d'ọ'bọ
Every day and night we dey wait for you to settle
Na so we dey hail your name dey twale with muscle
We been put aside our pride dey beg for your table
But you no look our face you just dey nurse your bottle
Because Dollar na hire Naira don waka
Trial and error E'wo lo' kan kọ'bọ'
Trial and error E'wo lo' kan kọ'bọ'
Trial and error E'wo lo' kan kọ'bọ'
O' s'ọmọ d'ọ'bọ
O' ke're' ko' ke're', o' gungi n'i'gboro
O' s'ọmọ d'ọ'bọ
Follow me down to the belly of the beast
Where the have-nots never gonna find peace
And riba police with dem sirens be escorting thieves in Benz jeeps
Yeah my world is bleak, life is cheap
Far too many lining up like sheep
But ain't nothing gonna change too soon, Oil tycoons dictating tunes
We all wrapped in fake cocoons, too scared to address our wounds
Suffering, smiling, groomed for doom
Fighting each other for elbow room
O' ke're' ko' ke're', o' gungi n'i'gboro
O' s'ọmọ d'ọ'bọ
O' ke're' ko' ke're', o' gungi n'i'gboro
O' s'ọmọ d'ọ'bọ
Anything for the boys, Anything for the boys
Anything for the boys, Ọ'ga' Chairman
Nothing change ọmọ hustle no funny
Want a piece of the pie better pass my money
No more sweet sweet lies with the fake pity
Ain't no love left in Gidi If you're needy in my city
Credits
Writer(s):
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.