Testo Anything - Davido

Testo della canzone Anything (Davido), tratta dall'album 5ive

(Grey)
They don't know, they don't know how e dey go
Loudaa
People talk, people talk, but nobody fit fill my position
But as I be David for this one, who born Goliath wey dey mikrimo?
Gats, go hard or go home
I don reach your goal post, I stand on my ten toes
Dem no fit stain my yellow
You can't catch me sleeping, on God
Why me go lay low (low) when I get many people for my payroll?
Ah, one billi' one day, o ṣa mọ, Oluwa lo n ṣe
Make dem leave bad dream for Pharaoh
Bottle of Martel ah, feeyan
No get time to sleep, leave pressure for the weak
No go stop (no go)
Know I put my life on this P so long (P so long)
And as I dey I fit conquer anything
Anything, anything, anything
No go stop (no go stop)
Know I put my lifе on this P so long (P so long)
And as I dey I fit conquer anything
Anything, anything, anything
Emi stubborn, emi lion, igi nla, igi-iroko, emi gan-an, gan-an
I still get love for edikang-ikong
Different girls on my phone, but I steady lock up
Balling na normal thing, and I been don blow by 17
But I no dey gree for nobody, I dey hawk my music jẹjẹly, aje
Why me go lay low (low) when I get many people for my payroll?
Ah, one billi' one day, o ṣa mọ, Oluwa lo n ṣe
Make dem leave bad dream for Pharaoh
Bottle of Martel ah, feeyan
No get time to sleep, leave pressure for the weak
No go stop (no go)
Know I put my life on this P so long (P so long)
And as I dey I fit conquer anything
Anything, anything, anything (anything)
No go stop (no go stop)
Know I put my life on this P so long (P so long)
And as I dey I fit conquer anything
Anything, anything, anything (anything, anything, anything)
Emi stubborn, emi lion, igi nla, igi-iroko, emi gan-an, gan-an
I still get love for edikang-ikong
Different girls on my phone, but I steady lock up
Balling na normal thing, and I been don blow by 17



Credits
Writer(s): David Adedeji Adeleke, Ewuyemi Olanrewaju Dayo, Kehinde Alabi, Oweazim Chukwuebuka Marvellous
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

APPROFONDISCI:   

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.