Testo Antisocial - Kelv-X
Testo della canzone Antisocial (Kelv-X), tratta dall'album Antisocial
(Ehen, omo)
(No dulling tonight o!)
(Are you done?)
(X!)
Antisocial, I'm antisocial
But when you enter, I'm feeling social
Very social, way too social
The party scatter, the vibe is colossal
As you dey enter
I dey mental
I start to dey manya
Front, back and centre
My Monalisa
You be monumental
So get down to it, nobody does it better
DJ knack us gbedu, make we bounce, make we groove
Make I feel your momentum
I no get time to explain cause wetin I gain to dey issue addendum
As e dey hot, you dey fan my fire
We fit to burn down location
All the boys and the girls dem dey start to gyrate
Cause they feel your vibration
Wahala
Plenty wahala
You dey cause yawa
The way you just gather
As you dey flutter
Like laba laba
Isu ata yan yan
Yam pepper scatter scatter
Antisocial, I'm antisocial
But when you enter, I'm feeling social
Very social, way too social
The party scatter, the vibe is colossal
As you dey enter
I dey mental
I start to dey manya
Front, back and centre
My Monalisa
You be monumental
So get down to it, nobody does it better
(Ahn ahn, ehh ehh)
(Ahn ahn, ehh ehh)
(Ahn ahn, ehh ehh)
(Ahn ahn, ehh ehh)
Credits
Writer(s): Kelvin Adeyemo
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.