Testo Antisocial - Corizo

Testo della canzone Antisocial (Corizo), tratta dall'album Wayward

Only one life
Only one life
Life
Can't catch me sleeping two-four-seven on my grind
Confirm
We antisocial na money man dey find
Everybody for himself nobody be your guy
And if you die today another man carry your wife
Flex the money wey you grind
You ain't talking money then you wasting my time
Nobody wan give you money but they don give you advice
Live the life you love and love the life you you live
But before you live this life
Make you achieve all your dream
Who know book go pass
Who mumu repeat
Big dreams full my head
God no let am end for sleep
I use expo pass your boy no wan repeat
Do an anything to survive
I can not afford defeat
The life don dey change
The hustle don dey hard
Make person share me update
The backup don dey cast
Two Factors for my IG
Them still knife the account
No pain no gain
We try again
You fall you stand
Nobody knows tomorrow
So I pray for better days
Bad energy far away allow me dey my dey
You wish me bad
I still dey wish you good
Me wey don dey on molly how you wan take spoil my mood?
Mix my henny with the coke
Abeg enjoy your life
Na only one life
You no get another life
Purple lean with the strives
If I high I no dey cry
Na only one life
You no get another life
Can't catch me sleeping two-four-seven on my grind
Confirm
We antisocial na money man dey find
Everybody for himself nobody be your guy
And if you die today another man carry your wife
Nobody knows tomorrow
So I pray for better days
Bad energy far away
Allow me dey my day
You wish me bad, I wish you good
Me wey don dey on molly how you wan take spoil my mood?
El fvcking corizo



Credits
Writer(s): Bernard Bonvoisin, Norbert Krief
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Altre canzoni dell'album

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.