Testo Another Level - Olamide

Testo della canzone Another Level (Olamide), tratta dall'album Carpe Diem

P. Prime
Enemies steady blocky my way
But me I'm steady making more pay
(I dey another level, I dey another level)
Me, I no de find their validation
But them ah steady seek attention
(I dey another level, I dey another level)
Serve the Lord like a waiter, now getting paper
So many friends wey me love turn me hater
(I dey another level, I dey another level)
The rain gimme joy, sun gimme strength
Moonlight and the stars got me feeling okay
(I dey another level, I dey another level)
Awọn t'ọn ba ni o ti rọ, ẹ lọ gbọnmi si
I've been in the kitchen, ẹ maa fọ, ẹ ṣí maa gbọ mi si
Forget the B's, get the money, yeah, that is my policy
Broadday light robbery, I will not solicit
Anything I want I go get, you no know me since?
I be stubborn animal that's probably my only sin
Since I came into the scene, ṣe you no de see?
I be big deal, I fit sell ice water to the sea
Yeah, competition done dead, straight from the on set
Lyrically busted, oh yeah, I dusted all the niggas they trusted
Now I'm the most wanted
Been a CEO since '22, how dem wan contest?
Do you understand me or you not getting the context?
They say I'm doing too much because I only talkless
Ẹruku oshodi lawọn eleyi jọọ, dungbe
Eku ti ku si wọn lẹnu, wọn ṣere 'nu wọnbẹ
Ja wọn laya, ja wọn wa'lẹ biti ẹruku ganja
Bo fo soke, bẹ wọn bi fere pẹlu igo Fanta
Run wọn mọ'le biti Rooney, ma jẹ k'ọn lo counter
Ba lẹkùn wọn jẹ, ma gba roof wọle bi Santa
Heart mi cold biti weather Jos
Timba la ẹ mo ma ja ẹ, I no dey do padi by force
Ẹni to fẹ kirun, lo ma kunlẹ, ko n ṣe Mosque
YBNL mafia, we don't give a huh!
Enemies steady blocky my way
But me I'm steady making more pay
(I deyanother level, I dey another level)
Me I no de find their validation
But them ah steady seek attention
(I dey another level, I dey another level)
Serve the Lord like a waiter, now getting paper
So many friends wey me love turn me hater
(I dey another level, I dey another level)
The rain gimme joy, sun gimme strength
Moonlight and the stars got me feeling okay
(I dey another level, I dey another level)



Credits
Writer(s): Olamide Gbenga Adedeji, Peace Emmanuel Oredope
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.