Testo Amen - Victony

Testo della canzone Amen (Victony), tratta dall'album Very Stubborn

Again again I am in
Pain, fuck up
Swear it's all love eh!
I tell the rain to go away, Come another day Sunshine stay
And I dey find where my spark e go
Shey na because I start to spark
Igbo
Uhh uu waa waa waa waa waa waa
Cos I'm running out of Amens & hallelujah
Huhn
My patience Dey on a low Running out of
Amen & hallelujah Just say when lord
I no dey leave my house if night e no reach
I no dey like to show my face for public
Make I jo sugar coat am, I'll be honest
Say na only me sabi where I insecure reach
Baba
So many nights wey I owe you, thank you
Yeah yeah
So many nights, so many nights
Wey I owe you sorry
Say I no go lie for you, big boy dey cry
Know say I go hide for you, if you ask why
Make e no be surprise for you
If you see me high on things & things
Cos I need to ease my mind
Many solution for the problem
But only baba God know wetin I dey find
Say make we fake views for the instagram
Say na wetin them like
Ooh
Amen & hallelujah
My patience dey on a low
Wah wah wah wah wah Amen & hallelujah
Say when lord?
Cos I'm running out of Amens & hallelujah Huhn
My patience Dey on a low Running out of
Amen & hallelujah
Just say when lord
See my fan base them dey confirm me, Olohun
Jagbajantis them dey observe me
Online people no dey understand me, but one day them go understand
Say ebelebe stubborn
One of one
I see many people wey go want to doubt me
Even sometimes me sef dey doubt me
(Me sef dey doubt me)
But soon e go end for
Amens & hallelujah
My patience Dey on a low
Running out of
Amen & hallelujah
Say when lord



Credits
Writer(s): Benjamin Mcgregor Wilson, Victor Ebuka Anthony, David Ifeoluwa Oyedele, Onuoh David Nwachinaemere
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.