Testo Allergies - Shallipopi

Testo della canzone Allergies (Shallipopi), tratta dall'album Allergies - Single

Shalli-fucking-popi
Kele want the pamper (confirm)
Kele want the pamper
Ah, kele want the pamper (kele wan')
Why you wan' dey touch my shit?
Girl, you know you ain't up to standard (confirm)
That your body dey tension me (tension me)
Baby, put that nyash on me (on me)
"Baby, how much you fit chop?"
She tell me she go spend all my pension
Surely, oh (oh), ah-ahn
I'm allergic to broke-ass bitches (ah-ahn, ah-ahn)
I'm allergic to una odd (wahala)
(Ah-ahn) I'm allergic to broke-ass bitches
Bye-bye, you no fit see me finish
I'm allergic to una odds
Ah-ahn, ah-ahn
Ah-ahn
Shalli-fucking-popi, ah-ahn (way, seh)
Shallipopi, ah, Shallipopi, ah
Shallipopi, ah (seh), ah
The kele want the pamper (voltage)
Kele want the- (ehn?)
Baby, that's why I wan' chop this your body (confirm)
No be today we dey ball like Kanté
I be Merlin, make I show you my magic
Press money, make we bọbọsi
Ah, I dey press money wey dey totori
Ah, he say, "Press money make we bọbọsi" (wahala, seh)
(Ah) ah-ahn, ah-ahn
Shalli-fucking-popi, yeah
Ah, ah-ahn
Shalli-fucking-popi, yeah
I'm allergic to poverty (po', po')
Ajẹpako, e go shine one day
E no matter money wey you get, oh (ehn?)
Ajẹbo go still kpai one day (kpai)
I'm allergic to you, gẹgẹ
No dey form, me and you go knack one day (knack, knack and knack)
Baby girl, you do like say she no dey shit (no dey shit)
I'm allergic to that kind thing (that kind thing)
Baby, no dey do me that kind thing (that kind thing)
I'm allergic to that kind thing (that kind thing)
I'm addicted to last that shit
If e bust (way), na Pluto way, that kind thing (seh-seh, that kind thing)
Ah, kele want the pamper (kele wan')
Why you wan' dey touch my shit?
Girl, you know you ain't up to standard (confirm)
That your body dey tension me (tension me)
Baby, put that nyash on me (on me)
"Baby, how much you fit chop?"
She tell me she go spend all my pension
Surely, oh (oh), ahn-ahn
I'm allergic to broke-ass bitches (ah-ahn, ah-ahn)
(Ah-ahn) I'm allergic to una odd (wahala)
(Ah-ahn) I'm allergic to broke-ass bitches
Bye-bye, you no fit see me finish
I'm allergic to una odd
Ah-ahn, ah-ahn (confirm)
Ah-ahn
Shalli-fucking-popi, ah-ahn
Shallipopi, ah, Shallipopi, ah
Shallipopi, ahn, ahn



Credits
Writer(s): Crown Uzama
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.