Testo Agility - sabrina

Testo della canzone Agility (sabrina), tratta dall'album Freely

Notice say you want some ability
Abi you wanting agility
Different time and different space ah
Tu know que t'es sur mon radar
Know say I be OG
I di chop am like kilishi
Ah make I finish am like finidi
Steady we go roll till infinity
Till Infinity
Bébé
Me no fit wait make you gimme some taste
Natural babe pas de silicon fake
Wetin you give me no fit complain
Complain no fit complain
Wanna go crazy
Wanna go
Stand correct
Denge pose
Go anywhere
Wey you wanna go
Wey you Wana go
Wanna go crazy
Wanna go
Stand correct
Denge pose
Go anywhere
Wey you wanna go
Wey you Wanna go
Abili Abili
Ability
Boy You know say you sabi the tin
Even me self I sabi the tin
Abitity
Ayé Agility
Abili Abili
Ability
Boy you know say you sabi the tin
Even me self I sabi the tin
Abitity
Ayé Agility
Ayé Agility
Body correct
Body correct
You know the baddest pretty fine face
They never ever seen a fine babe
Carry go
You know me ride a different mileage
When you go my way
Body is tea
Body is tea
No need sugar
No need sugar
Cause I'm always sweet
Infuse my love make we blend so deep
Bébé make we blend so deep
Me no fit wait make you gimme some taste
Natural babe pas de silicon fake
Wetin you give me no fit complain
Complain no fit complain
Complain no fit complain
Wanna go crazy
Wanna go
Stand correct
Denge pose
Go anywhere
Wey you wanna go
Wey you Wana go
Wanna go crazy
Wanna go
Stand correct
Denge pose
Go anywhere
Wey you wanna go
Wey you wanna go
Abili Abili
Ability
Boy you know say you sabi the tin
Even me self I sabi the tin
Abitity
Ayé Agility
Abili Abili
Ability
Boy you know say you sabi the tin
Even me self I sabi the tin
Abitity
Ayé Agility
Ayé Agility



Credits
Writer(s): Inconnu Compositeur Auteur, Aro Emmanuel
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.