Testo ACL - Blaqbonez

Testo della canzone ACL (Blaqbonez), tratta dall'album No Excuses

Look, hm, yeah
Boys, they know I'm the blueprint, they wanna be me, so I hear
But them no fit be me, them no get flavour, N'abania
Make dem no tear their ACL 'cause they wan flow like Blaq
Failed rappers turning to internet gangsters, huh
Anti-World? (Tch) more like anti-success, hm
Dem no get motion, maybe they need a wheelchair
No fit tell their guy the truth, they gats suck dick for lil' stipend
Where dem go sleep tonight, if e tell oga say that shit is ass?
I been pulling strings, make the machine work for me
Whenever I need PR, they be like my employees, hm
So much delulu think he's a king, but he's a pawn
I make a move, watch how his mouth go start to run
Account fat like Eden Hazard, oh, dem sabi my parole
She still dey get flashbacks, oh, heat flash, summer time, I splash on that ho
I dey on heat, gbedu na back to back oh, hm, yeah
Straight Raw, we no dey add tobacco, huh (boo, boo, boo, boo)
When I come Aso Rock, I'm like Dwayne Johnson, presidential, huh
Rollie presidential, huh, nigga, I'm monumental, huh
Who them, what? Who them be? Niggas inconsequential, huh
Just a bunch of wack niggas wey drop out for kindergarten, huh (huh)
Boys, they know I'm the blueprint, they wanna be me, so I hear (so I hear, ah)
But them no fit be me, them no get flavour, N'abania (n'abania, ah)
Make dem no tear their ACL 'cause they wan flow like Blaq (blaq, ah)
Failed rappers turning to internet gangsters, hm (ah)
Anti-World? (Tch) more like anti-success (hm, uh)
Dem no get motion, maybe they need a wheelchair (maybe they need it)
No fit tell their guy the truth, they gats suck dick for lil' stipend
Where dem go sleep tonight, if e tell oga say that shit is ass?
All that agriculture wey dey give boys confidence go soon off
Dem dey gas am to rap with me, the machine go soon knock (who dey gas them?)
Make he dey do him highlife dey go
Make he dey sing high notes, Wande Coal
Make he dey suck on dick, olosho
Anywhere belle face, e dey go
Raise am, hm, raise am, raise am
Shit, the machine is faulty (ah)
E go need quick recovery (huh)
Person wey go soon turn 50, uh
Used to be him, Bobrisky
Now e don cast, he's finished (huh?)
Every day all about Blaq, he's tweeting
Anywhere wey clout dey, you see him
Old man (huh, hm, yeah)
All you really want is greeting (what?)
Person go think say e dey co-sign them
You just wan ride their wave
End of the month, Elon Musk go pay
Talk anything wey go 'cause gobe
Wait, another Dog Eat Dog? Put that shit inside the
Boys-Boys-Boys, they know I'm the blueprint
They wanna be me, so I hear (put am inside of the bag joor)
But them no fit be me, them no get flavour, N'abania (boom, boom)
Make dem no tear their ACL 'cause they wan flow like Blaq ('cause they wan flow like Blaq, ah)
Failed rappers turning to Internet gangsters (turning to)
Anti-World? (Tch) more like anti-success (huh)
Dem no get motion, maybe they need a wheelchair (maybe they need it)
No fit tell their guy the truth, they gats suck dick for lil' stipend (maybe they need it)
Where dem go sleep tonight, if e tell oga say that shit is- (bonuce)
Tell oga say that shit is- (bonuce)
I just wanna love you, yeah, yeah, yeah
Yeah, yeah (oh, baby)
You a bitch to me (huh), you a bitch to me (huh)
You a bitch that's controlled by your bitch, who was a bitch to me (huh)
Rapper wey no fit enter studio? That's a bitch to me (huh)
All this nigga do is tweet, the biggest bitch in history (huh, yeah)
Remember, you say you go destroy me?
Now, you wan dey act a victim
No fit focus on your tour 'cause the fans are missing
No Shalli', no party, I'm a playboy, no Carti, uh (huh, boy)
That your phone, make you try dey drop am (try dey drop am)
Take your time, make you heal and come back (heal and come back)
Those your bitch-ass niggas no go tell you
'Cause if you dey rehab, who pay for their wig and handbag? (Huh)
All that tantrum just a cry for help
Last time that I looked inside your eyes, bro, you wasn't there
All your mentors wey you dey pull down, streets no fit forget
Take your time to self-reflect, if you get some self-respect (yeah)
I just wanna love you, I
Ooh, oh, yeah



Credits
Writer(s): Akumefule Emeka George
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.