Testo Abena - MFT MaFaraweThug

Testo della canzone Abena (MFT MaFaraweThug), tratta dall'album Thuggish Ep

Ayakata haaa
Mft
See Abena Abena Abena follow me
See Abena Abena Abena no go go
See Abena Abena Abena love me
See Abena Abena Abena no go gree
Hennessy don Dey gbe body
All the fine girls Dem carry body
All my niggas wan to gbe body
Everybody wan to carry body eh
Hennessy don Dey gbe body
Everybody dem carry body oh
All the fine girls wan killi person
Everybody wan to carry Body oh
See Abena Abena Abena follow me
See Abena Abena Abena no go go
See Abena Abena Abena love me
See Abena Abena Abena no go gree
Ayakata
Eyin fine girls da
Awa fine boys re
We no go gree
Fire dancer lomo
The way she dance wey she break Efile fomo Eh
Emi oshomo gbomo
See I put it on replay
Malo Soro eh
See Abena no go Dey if you no gbe body
See Abena no go Dey
See the girls no go Dey if you no gbe body
See the girls no go dey
I want you Abena
I need you Abena
I want you Abena
I need you Abena
Ayakata
Eyin fine girls da
Awa fine boys re
We no go gree
Hennessy don Dey gbe body
All the fine girls Dem carry body
All my niggas wan to gbe body
Everybody wan to carry body eh
Hennessy don Dey gbe body
Everybody dem carry body oh
All the fine girls wan killi person
Everybody wan to carry Body oh
See Abena Abena Abena follow me
See Abena Abena Abena no go go
See Abena Abena Abena love me
See Abena Abena Abena no go gree
Gbes wait
Way you break your body make a man craze
Gbes wait
Way you whine your body make a man craze
Abena you go kill somebody
Way you whine you Dey make your body Bombay
Baby malo slow baby Je ka Bombay
Put am replay baby malo gbagbe
I want you Abena
I need you Abena
I want you Abena
I need you Abena
Hennessy don Dey gbe body
All the fine girls Dem carry body
All my niggas wan to gbe body
Everybody wan to carry body eh
Hennessy don Dey gbe body
Everybody dem carry body oh
All the fine girls wan killi person
Everybody wan to carry Body Oh
See Abena Abena Abena follow me
See Abena Abena Abena no go go
See Abena Abena Abena love me
See Abena Abena Abena no go gree
Ayakata
Eyin fine girls da
Awa fine boys re
We no go gree



Credits
Writer(s): Dare Aderogba
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.