Testo A Dey Mad - R2Bees

Testo della canzone A Dey Mad (R2Bees), tratta dall'album Da Revolution

Haha (yeah)
It's Melody (you know it's Mugeez)
Yeah and Killbeatz
(Yeah) and how can it be down without Paedae when it's R2Bees?
I dey mad o, I dey go crazy
I dey mad o, 'cause (yes you know) she movin' too sexy
Met this girl up in the club, wey I hook up ask ein name, oh
She dey move too sexy with the body wey she don't maintain, oh
African lady, as I dey touch, she no dey complain, oh
Make we do some dancing, wey she throw dat ting 'pon me
She dey make I dey go, ha (because of that thing, oh)
She dey make I dey go crazy (wey I dey love that body shape, oh)
She dey make I dey go, ha (because of that thing, oh)
She dey make adey go crazy (wey I dey love that body shape, oh)
Now, swing for me (my African lady)
Bring it on me ('cause I dey like how you whine it)
Now, swing for me (my African lady)
Say bring it on me ('cause I dey like how you whine it)
Ghana baby, oh (oh yeah) Ghana baby, oh (oh yeah)
Naija lady, oh (oh yeah) Naija lady, oh (oh yeah)
Oyibo baby, oh (oh yeah) Oyibo baby, oh (oh yeah)
I say come and swing (oh yeah) that thing for me (ah-huh-uh)
Yo (oh yeah) Ghana baby, oh (oh yeah)
Naija lady, oh (oh yeah) Naija lady, oh (oh yeah)
Oyibo baby, oh (oh yeah) Oyibo baby, oh (oh yeah)
I say come and swing (oh yeah) that thing for me (ay)
Ha, ha (swing that thing), ha, ha
Come and swing that thing for me (oh yeah)
Every baby girl, swing that thing (yeah)
Come and swing that thing for me
Yo
Love the way the girls look sexy
In the club, love the way them whine it
Na ein I see, dey make my head go crazy
Wow, what a beautiful lady! (Oh yeah!)
She dance like Shakira and Beyoncé
Up in the club, busy body
Black woman, you look so hotter
Whether you be Ghanaian or from Naija (Naija baby)
Shake what you got from mama
Shake for you man make he feel better
I say body no be firewood, swing make I feel you
African black woman, you so good
Baby, baby, come and swing
One step, two step, do your thing
Your style dey make my eye dey blink
I swear to God, tonight, we don' go sing
Baby girl, come and swing
I say one step, two steps, do your thing (ooh yeah)
Your style dey make my eye dey blink
I swear to God, tonight, we don' go sing
Now, swing for me, ah (my African lady)
Bring it on me ('cause I dey like how you whine it)
Now, swing for me (my African lady)
Say bring it on me ('cause I dey like how you whine it)
She dey make I dey go, ha (because of that thing, oh)
She dey make I dey go crazy (wey I dey love that body shape, oh)
She dey make I dey go, ha (because of that thing, oh)
She dey make I dey go crazy, ay (wey I dey love that body shape, oh)
Now, swing for me, my African lady (my African lady)
Bring it on me, 'cause I dey like how you whine it ('cause I dey like how you whine it)
Now, swing for me (yeah), my African lady (say my African lady)
Say bring it on me (and my African)
'Cause I dey like (my African) how you whine it (my African lady)
Now, swing for me, my African lady (my African lady)
Bring it on me, 'cause I dey like how you whine it ('cause I dey like how you whine it)
Now, swing for me (and I dey like how you do it)
My African lady (I say my African)
Say (my African) bring it on me (my African lady)
'Cause I dey like how you whine it
Yeah
Thank you, beautiful ladies, for showing up
It's R2Bees, we outta here, peace



Credits
Writer(s): Sean Awuku Maxbornd, Abdul Mugeez Rashid
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.