Testo 2 Stoopid - Timaya

Testo della canzone 2 Stoopid (Timaya), tratta dall'album 2 Stoopid

Turn it up, turn it up, turn it up
You say wetin? 2stoopid
2stoopid (wanasudada), 2stoopid
We 2toopid
Timaya 2stoopid
2stoopid!
2stoopid
Who be that guy wey dey yarn anyhow?
Girls wey dey form anyhow
Who be that guy wey dey act amateur?
Wey dey want to dey come, to dey form anyhow
Who be that guy wey dey form anyhow?
Guys wey dey pose anyhow
Who be that guy wey dey act amateur?
Wey dey want to dey come, to dey form premature, yeah
Me and my guys we are stand kerele
Popping Champagne lele
We no get type for nobody
Stepping the place the party don craze
2stoopid, 2stoopid
2stoopid, 2stoopid, 2stoopid
2stoopid, 2stoopid, 2stoopid
All my guys we are 2stoopid
You say wetin? 2stoopid
Wanasudada (eh) 2stoopid
You say, Timaya (eh) master 2stoopid
2stoopid (you can't be my vogosa), 2stoopid
Leggo
Who be the guy wey dey talk anyhow?
Jonze anyhow
Guy wey dey talk anyhow?
Wey dey run him mouth, cap anyhow
Who be that guy wey dey talk anyhow?
Wey dey Jonze anyhow
Wey dey run up him mouth, everytime just dey cap anyhow
2stoopid, 2stoopid, ruperupe, ruperuperupe
Masterkraft 2stoopid
All my guys, we are 2stoopid
Shina Peller, you 2stoopid
Banky is 2stoopid
Even 2Baba is 2stoopid
You say wetin? 2stoopid (ahan)
Wanasudada (eh) 2stoopid
You say, Timaya (eh) 2stoopid
2stoopid! (You can't be my vogosa, eh)
2stoopid! Leggo
It's STG
Ma-Ma-MasterKraft on the beat
Turn it up, turn it up, turn it up



Credits
Writer(s): Sunday Ginikachukwu Nweke, Inetimi Timaya Odon
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.