Testo VANITY - CKay feat. Olamide

Testo della canzone VANITY (CKay feat. Olamide), tratta dall'album EMOTIONS

How many real ones?
Very few
Do you love me?
Is it true?
Do you envy?
When you see me shining
Tell me, walahi talahi
But do you know me?
Do you know my story?
You know wetin I do to make this money?
I fit fight my enemies
Fight my friends, I fight my family
But it's all love
I do it for y'all
I'm a warrior
They can try but dem no fit ever ever hold me down
Because awọn temi hold me down
If you no dey for me
How you want make I dey for you? Dey for you
E no easy but this life 50/50
Carry your cross buru ya n'isi
Everything na vanity, na vanity
Owu sa gị oh
Ị ga ma ife
Ị ga ma ife
Ị ga ma ife
Owu sa gị oh
Ị ga ma ife
Ị ga ma ife
Ị ga ma ife
Oboy, I just want be billionaire
Pack money full everywhere
Make it even full for my jalabia
Piggy bank make it fat like polar bear
And all the family problem make dem disappear
I de beg the suffering we dey bear
All my polo been dey tear
I couldn't afford a beer
Kind of owu wey dey blow me then, I fear
Then I realize say, my brother, sapa dey beh
But the dreams got bigger
Making more figures
Even the cheques got fat and thicker
I de knack face like a picker
Now, we the coldest out here, my nigga Antarctica
O critical
The boy is so lyrical
Dem de feel d gbẹdu spiritually, iyẹn physical
Ọmọ to nautical
From Naija d'America
Busting speakers
In every home, every car
Yebo
Owu sa gị oh
Ị ga ma ife
Ị ga ma ife
Ị ga ma ife
Owu sa gị oh
Ị ga ma ife
Ị ga ma ife
Ị ga ma ife
No one can stop me
In a million years
They'll keep on trying
But I'll be here
B awọn temi hold me down
If you no dey for me
How you want make I dey for you? Dey for you
E no easy
But this life 50/50
Carry your cross buru ya n'isi
Everything na vanity, na vanity
Owu sa gị oh
Ị ga ma ife
Ị ga ma ife
Ị ga ma ife
Owu sa gị oh
Ị ga ma ife
Ị ga ma ife
Ị ga ma ife



Credits
Writer(s): Inconnu Compositeur Auteur, Olamide Adedeji, Chukwuka Chukwuma Ekweani, Chimaobi Owoh, Adenola Gabriel, Adewale Adeola, Isioma Wiz Ofuasia
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

APPROFONDISCI:   

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.