Testo UNAVAILABLE - | VEVO Session Performance - Davido
Testo della canzone UNAVAILABLE - | VEVO Session Performance (Davido), tratta dall'album Unavailable [(Live) | VEVO Session Performance]
Eh-eh-eh-eh-eh
I'm unavailable (unavailable)
Dem no dey see me (dem no dey see)
I'm unavailable (unavailable)
Dem no dey see me (dem no dey see)
I'm unavailable (unavailable)
Dem no dey see me (dem no dey see)
I'm unavailable (unavailable)
Dem no dey see me (dem no dey see)
And I sorry for who wan (who wan), who wan gbe my matter s'ori
I'm only human (human), so make nobody para, oh
Say I carry woman (woman), shey na man wey I for carry?
Fuck all the rumours, abi e get when I talk say I be pastor
Mm (yеah-yeah), if you know, you, oh
The kind work, if it's not owo (whoa-whoa)
I can't talk 'cause, owo ni koko (koko)
Adе dey your dey, me, I dey for the dey, girl, I'm unavailable
I'm unavailable (unavailable)
Dem no dey see me (dem no dey see)
I'm unavailable (unavailable)
Dem no dey see me (dem no dey see)
I'm unavailable (unavailable)
Dem no dey see me (dem no dey see)
I'm unavailable (unavailable)
Dem no dey see me (dem no dey see)
Dem no dey see
Dem no dey see
Dem no dey see
Dem no dey see
Credits
Writer(s): David Adedeji Adeleke, Musa Appreciate Makamu, Temitayo Olasunkanmi Kareem, Tobechukwu Victor Okolie, Nnaemeka Ikechukwu Clinton
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.