Rockol30

Testo Story Story - Iyanya

Testo della canzone Story Story (Iyanya), tratta dall'album Story Story (feat. Oritsefemi) - Single

DJ Coublon
Oh, oh
It's Iyanya
Omo no come whine me with your story oh
Story, story, oh
And if you don't talk dollar, hold it oh
Story, story, oh
Omo no come load me, I no be lorry oh
Story, story, oh
And if you say you got dollar, show it oh
Story, story, oh
Oh my God, I'm going crazy (I'm going crazy)
For the things I'm hearing daily (I'm hearing daily)
All to God I give the glory (I give the glory)
'Cause I'm kicking on it daily (I'm kicking on it daily)
Do you feel it me?
Do you believe in me?
It's a melody (melody)
It was meant to be
Make we summarize abeg
Our story don dey long ah (my story don dey long)
Owo labawa, super story don dey here oh (my story don dey long)
Owo mi ni Eden no come e lo (my story don dey long)
Atun wey
Oh lo lo lo lo, eh
This my lady want to dance (she want to dance)
And she want to take a chance (take a chance)
Baby let me hold your hands (I hold your hands)
Please involve me in your plans (in your plans)
You are beautiful
You're so beautiful, yeah
You give me melody (melody)
You give me melody
I love you fine girl
Your story no dey long (your story no dey long)
And when you dance, you make me fall in love (my story no dey long)
I like to say I like the way you break it down
Girl, show dem why you run e dey (my story no dey long)
Baby eh
I'm in love with you eh
Bo lo ya go (aha)
You too dey take for my bus stop (wetin dey)
Bo lo ya go
Before your tire I go puncture
Bo lo ya go
You too dey take for my bus stop, yeah
Bo lo ya go
Musical taliban number one
My friend, na money rule this world
If anything dey sup, money go sup them all (sup them all)
No dey vex say I too love money eh
Eni to won iya lo gun gbe (aha)
Bo lo ya go (yes)
You too dey take for my bus stop
Abodo na ma sofo moluwa mi ni
To mo pa lo po lo re, a jeun lo
Iwo iwo ri iwo ri o ma
Iwo iwo ri iwo ri o ma
I wan to rock you sexy mama
I wan to rock you sexy mama
Iwo iwo ri iwo ri o ma
Iwo iwo ri iwo ri o ma
Baby eh
A jeun lo oh
Omo no come whine me with your story oh
Story, story, oh
And if you don't talk dollar, hold it oh
Story, story, oh
Omo no come load me, I no be lorry oh
Story, story, oh
And if you say you got dollar, show it oh
Story, story, oh
Story, story, oh
Story, story, oh
Story, story, oh
My story, story, oh
DJ Coublon



Credits
Writer(s): Iyanya Onoyom Mbuk, Oritsefemi Majemite Ekele
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2025 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.