Testo Smooth Kriminal - 255 feat. Oxlade
Testo della canzone Smooth Kriminal (255 feat. Oxlade), tratta dall'album Smooth Kriminal (with Oxlade)
(Two, Fifty, Five)
She a Smooth Kriminal, she a killa!
Many other guys run to her
But she wan be my Chinchilla
Make I chop you for lunch, supper and dinner!
Spicy with this stamina
No need consider, Sikira
What my shawty wants, my shawty gets
Have it your way shawty
(Ouh, aya-ya, have it your way!)
Anything wey my shawty wants, my shawty gets
Have it your way shawty
(Ouh, aya-ya, have it your way shawty!)
I no fit deny you dey muzz me!
I fit to guarantee you anything
Me self I sabi you be luxury!
Na why I ready give you anything
So tell me wetin I go do
To make you know
Say my love for you na real?
I will be right here
You know I'll be right here
You know I travel 'round the world
And I've never seen
Fine girl wey peng like you
Lati last year
So I'll be right here!
So don't let nobody tell you less
Me I want to kiss you and caress you
I wanna spoil you with the best things
Wey mankind don invent o
(She a Smooth Kriminal, she a killa!)
(Wan be my Chinchilla, baby yo-yo)
(Make I chop you for lunch, supper and dinner, dinner)
(Oh she a Smooth Kriminal, she a killa, killa.)
(She, She)
She a Smooth Kriminal, she a killa!
(Killa!)
Many other guys run to her
But she wan be my Chinchilla
(Baby yo-yo)
Make I chop you for lunch, supper and dinner!
(Dinner!)
Spicy with this stamina
No need consider, sikira
(My baby!)
What my shawty wants, my shawty gets
Have it your way shawty
(Ouh, aya-ya, have it your way!)
Anything wey my shawty wants, my shawty gets
Have it your way shawty
Ouh, aya-ya, have it your way shawty!
She a Smooth Kriminal, she a killa!
Wan be my Chinchilla, baby yo-yo
Make I chop you for lunch, supper and dinner, dinner
Oh she a Smooth Kriminal, she a killa, killa
Credits
Writer(s): Olaitan Abdulrahman Ikuforjii, Marvellous Chukwuebuka Oweazim, Charles Malo Josek, Guy Solomon Josek, Louis Amon Josek
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.