Rockol30

Testo Rosa - Skales

Testo della canzone Rosa (Skales), tratta dall'album Sweet Distractions

(Real fire)
(Ace bring the beat back)
Baby, baby, ayy
Mr. Skales on a mission, dem dey
Rosa, Rosanna, why you do me so?
Shey you want to koba, koba mi?
Why you do me so?
Oya baby, Rosa, Rosanna, why you do me so?
Shey you want to koba, koba mi?
Why you do me so?
Oya baby, dey-dey, dey-dey
Which one you dey-dey?
Me, I want to know wetin dey-dey
Which one you dey?
Oya baby, dey-dey, dey-dey
Which one you dey-dey?
Me, I want to know wetin dey-dey
Which one you dey?
Huhn
Why you do me bad?
Why you do me bad?
You make my heart dey skip when you turn Jimmy Jatt (when you turn Jimmy Jatt)
Girl, you know you bad, girl, you know you bad
You got the kind of thing wey fit make a n- mad
Oh baby, I'm helpless you're drivin' me crazy
You're reckless, yeah
I got to fasten my seat belt
You are drivin' me crazy, you're reckless, yeah
Rosa, Rosanna, why you do me so?
Shey you want to koba, koba mi?
Why you do me so?
Oya baby, dey-dey, dey-dey
Which one you dey-dey?
Me, I want to know wetin dey-dey
Which one you dey?
Girl, in my dream some nights
Wish you could turn to a nightmare (nightmare)
Hate that you don't think twice
And when you mad, you no fight fair (fight fair)
You're heartless when you want to
You ain't the girl that I once knew
I know it's fire that I'm playin' with
You're too hot but I'm lovin' it
Oh baby, I'm helpless you're drivin' me crazy (yeah)
You're reckless, yeah
I got to fasten my seat belt (ayy)
You are drivin' me crazy, you're reckless, ayy
Rosa, Rosanna, why you do me so?
Shey you want to koba, koba mi?
Why you do me so?
Oya baby, dey-dey, dey-dey
Which one you dey-dey?
Me, I want to know wetin dey-dey
Which one you dey?
Oya baby, dey-dey, dey-dey
Which one you dey-dey?
Me, I want to know wetin dey-dey
Which one you dey?
Oh-oh, ayy-ayy
Oh-oh-ah, ayy-ayy
(Milla's)
(Real fire)
(Ace bring the beat back)



Credits
Writer(s): Fares Boulos, Daniel Otaniyen Uwa
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2025 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.