Rockol30

Testo Right Here - 2Baba feat. BEENIE MAN,KUNLE,O.J.B.,BLACK FACE,DE NATIVES,FREESTYL,E.T.C.

Testo della canzone Right Here (2Baba feat. BEENIE MAN,KUNLE,O.J.B.,BLACK FACE,DE NATIVES,FREESTYL,E.T.C.), tratta dall'album Face 2 Face

Wetin I go do to make you see say my love for you na real?
Baby, it's right here (come on, come on)
Baby, it's right here (come on, come on)
I don tey for this game no be today
No go let your love walk away (Point Beat)
Baby, it's right here (2Face)
Baby, it's right here (DJ E)
I was weak when you said you have to go
Tear drops, crying, like a mighty flow
But you turned around and said that you loved me so
How could I let you go oh no, no, no, no, no, no, no
(Sorry I make you cry)
Let's talk about those days and how we used to play, ehi
(I'll rewrite my wrongs)
Girl, you know sey na your love, I dey always they think of babe
Wetin I go do to make you see say my love for you na real?
Baby, it's right here (right here, right here)
Baby, it's right here (right here, right here)
I don tey for this game
No be today, no go let your love walk away
Baby, it's right here (right here, right here)
Baby, it's right here
Please don't go, oh, I love you so (kerekekedikeke)
Bended knees, is even more to show (kerekekedikeke)
Don't need to be afraid, I won't let you down
'Cause since you've been here my life's been turned around, baby
(Sorry I make you cry)
Let's talk about those days and how we used to play eh, yeah
(I'll rewrite my wrongs)
Girl, you know sey na your love, I dey always they think of baby
Wetin I go do to make you see say my love for you na real?
Baby, it's right here (come on, come on, right here, right here)
Baby, it's right here (come on, come on, it's right here baby)
I don tey for this game, no be today
No go let your love walk away
Baby, it's right here (come on, come on)
Baby, it's right here
Say wetin I go do? Wetin I go say
To make your love make e no waka away?
If I ever tell a lie, I say make I pai
I dey so sorry baby eh, walahi talahi
I will never ever make you wear another frown
Anything you want to do, you know I'll be down
I'll make you happy, every day your birthday party
I'll make you feel like you're the queen with the crown
(Sorry I make you cry)
Let's talk about those days and how we used to play
(I'll rewrite my wrongs)
Girl you know say na your love, I dey always they think of baby
Na wetin I go do to make you see say my love for you na real?
Baby, it's right here (come on, come on, come on, come on)
Baby, it's right here
I don tey for this game, no be today
No go let your love walk (slip) away
Baby, it's right here (right here, right here, right here, right here)
Baby, it's right here (come on, come on yea)
Na wetin I go do to make you see say my love for you na real?
'Cause baby, it's right here (it's right here)
Baby, it's right here (it's right here, right here, right here)
I don tey for this game, no be today
No go let your love walk away
Baby, it's right here (right here)
Baby, it's right here (right here, come on, come on)
See, they can say what they wanna say (come on, come on)
They can do what they wanna do (come on, come on)
It don't matter 'cause I love you
And I'll place no one else above you
Oh, my babe though you so fine
And it pleases me, you know you're mine
I'll never do anything to hurt you
I'll build my fence, my world around you, around you
(Na wetin I go do?) (Come on, come on) Kennis music
E don tey no be today (na wetin I go do?)
(2face) see I don tey for this game no be today (Point Beat for life)
(Na wetin I go do?) No be today (come on, come on)
And come on, come on, baby (can you feel this? Ah)
(Na wetin I go do?) I don tey for this game
Na wetin I go do? (Yo!, We never gon' stop)
(Na wetin I go do?) (Yeah) wetin I go do
Wetin I go do? (Na wetin I go do?)
Right here, right here, it's right here



Credits
Writer(s): Paris Joel Moore-williams, Denis Briggs
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2025 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.