Testo NOW - Elveektor

Testo della canzone NOW (Elveektor), tratta dall'album NOW

Na money wey big pass me na eem me I want to dey collect now
Na babe wey no follow me talk na eem me I want to dey follow yan
Okwa ijuo m ihe m na acho m si gi na mu amaro but I want it now (Now)
Na men wey get money na eem me I want to dey follow cap
Anywhere road no dey na eem me I want to dey pass (Now)
Na men wey EFCC invite na him me I dey follow kak
Tum bom tum bom pass Calabar na nyash I go follow still
Anything wey burst calabash nwanne tinye nu m na deal
Anything wey go make me happy na eem me I dey rush now
And na problems wey pass me na eem me I dey solve now
Pow Pow Pow
Bet bet bet bet it yeah
Cheque, cheque, cheque we get it yeah
Benz Benz Benz
We ride it yeah
We stacking yeah
Onwerodi
Olokpa get out
We still dey End SARS
Nwa juo m maka T-fare ozo I swear I go end chat (Now)
Na only girls wey dey drive Benz na eem me I dey follow chat
Bold, black and beautiful I swear Nwa me I go follow back
M ga enye gi ya ka isi alike ya
Onye tinye aru m ga a-fight ya
Problems no dey finish so ibutegodi ozo m ga alike ya (Now)
Imana asi na onye na chi ya
Imana alusi ina efe ama ebe ana api ya
Na wickedness I dey learn now
Humble guys don dey vex now
Investement investment but na only 1K i get for Binance
Na work wey go pay me in crypto na eem me I just dey find now
And na any thing wey me I no fit buy na eem I go dey price now
Crypto crypto crypto get it yeah
Cheque, cheque, cheque we get it yeah
Benz benz benz we ride it yeah
We Stacking Yeah
Onwerodi
Big things I dey do now
Big rings big rims
Big runs I dey run now
Big play I play now
Big plane, touch down
Big rings, Buss down
Everything buss down
Got a chick down
Like buss down
Boss up, you know that
I'm down south, you know that
It's fuo anwuru, you know that
I'm down south, you know that
Don't feel bad
I just wanna change my style
I'm a bad girl cuz I'm tired of been a good girl



Credits
Writer(s): Valentine Ogbu, Elijah Anaele, D Vinci Bugzy
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.