Testo Lock up - Davolee

Testo della canzone Lock up (Davolee), tratta dall'album Lock up

They call me Davolee
It's new nation music Paul Paywe
Tan ba ti gon pa si eyin kan
Te ba tu gapa si eyin kan
Won wa ni o fi ara we eyin kan
Olo un gara si angeli won
ATM soundcheck
Na money dey ginger me
Na money dey ginger me
Na money dey ginger me
Na money dey give me energy
If you know wetin I know
You for no reason me
You for no ri temi ro rara
You for no reason me
If you see wetin I see
You for no reason me
You for no ri temi ro rara o
To avoid teasing jo mo
You lock up on me
I lock up on you na banbashi banshi
You lock up on me
I lock up on you na banbashi banshi
You lock up on me
I lock up on you na banbashi o dabo
Cause I am very plain
Me I am very plain white handkerchief
See me am hustle to got the pay
Many companies l no dey give money out
Dem say l stingy die
Sms all of them during the time me l dey work
All of them busy snoring fuck you up
You all should lock up on me
So l can lock up on you
Una know no say na money dey ginger me
If not business don't call me don't call me
Lf money no involve don't femi don't femi
Na money dey ginger me
Na money dey ginger me
Na money dey ginger me
Na money dey give me energy
If you know wetin I know
You for no reason me
You for no ri temi ro rara
You for no reason me
If you see wetin I see
You for no reason me
You for no ri temi ro rara o
To avoid teasing me
You lock up on me
I lock up on you na banbashi
You lock up on me banbashi
I lock up on you na banbashi
You lock up on me banbashi
I lock up on you na banbashi
Cause I am very plain
Me I am very plain white handkerchief
Banbashi
Banbashi
Banbashi
Ban ban ban bashi
Wa ore making money lo se koko
You sleeping when am working
You wake up been asking for some money
Ogeni stop that shit get a dream and chase dream
Know what you going to do for yourself
Who want hear make he hear me please the noun
If my word vex you now probably lock up on me
L no send you send nobody so l can lock up on you
If not business don't call me don't call me
Lf money no involve don't femi don't femi
Na money dey ginger me
Na money dey ginger me
Na money dey ginger me
Na money dey give me energy
If you know wetin I know
You for no reason me
You for no ri temi ro rara
You for no reason me
If you see wetin I see
You for no reason me
You for no ri temi ro rara o
To avoid teasing me
You lock up on me
I lock up on you na banbashi
You lock up on me banbashi
I lock up on you na banbashi
You lock up on me banbashi
I lock up on you na banbashi
Cause I am very plain banbashi
Me I am very plain white handkerchief
Cheqwas on the mix
They call me Davolee
Davolee emini Davo beast



Credits
Writer(s): Oluwasegun David Shokoya
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.