Testo Ghetto Boy - Jayfred

Testo della canzone Ghetto Boy (Jayfred), tratta dall'album Ghetto Boy

I found my way to Soweto
Ghetto boy wey dey find daily bread o
So many pains and the feelings that we let go
Many thing way my mouth no fit talk o
Gone are the days 20 boys in 1 room
So many night way we sleep without food
I sleep for church pillow na the Bible
Motepa Mo se Mo de double hustle
Yaba Surulere ojuelegba
To my guys way Dey pull up for me when I Dey down
Those times we been pushing when we Dey Bariga
Oluwa loseyi no be my power
If no be for your grace kirakita mi ko le dola
Ghetto boy way them forget
Ghetto Boi don get level
Adura iya mi gan gan
Lola eledua won a jeun omo
Ghetto boy way dem forget
Ghetto Boi don get level
Eye way don see the red
Way don see the road
Eye way don see the downfall
way don see the rose
Eye way don see the accident
Way don see the road
Eye war don see the peace sign
Wey don see the road
Buje budanu
Komope to ya paper
Oju tun rari
Ojutun rari
Toyin tomato, oloju ede
Been a long time coming
Been a long time coming Ah
No go kill me ogini
Taisan bade no be blackwood
No be ogogoro ooo
Notori isoji ni
Oluwe
Yaba Surulere Ojuelegba
To my guys way Dey pull up for me when I Dey down
Those times we been pushing when we Dey Bariga
Oluwa loseyi no be my power
If no be for your grace Kirakita mi ko le dola
Ghetto boy way them forget
Ghetto Boi don get level
Adura iya mi gan gan
Lola eledua wan jeun omo
Ghetto boy way dem forget
Ghetto Boi don get level



Credits
Writer(s): Akinyinka Oladimeji, Damilola Ajayi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.