Testo For You - Spyro feat. Diamond Platnumz, Teni & Iyanya
Testo della canzone For You (Spyro feat. Diamond Platnumz, Teni & Iyanya), tratta dall'album For You (Sped Up)
Rala, rala, rala, rala
Ooh wee, ahumba
Spider
Duda
Dudu dudu
Ahn, dudu dudu
Duda
Ahn, nah, nah, nah
Dudu dudu dudu
Ahn, dudu dudu
Ahn, nah, nah, nah
Ahn, nah, nah, nah
Eh, oh, nah, nah, nah
Eh
You be the brush, I be the paste (eh)
You be judge and I be case (eh)
You be treble, I be bass
Baby, gone are the days (eh)
That I be searching for a bae (eh)
You be my shoe, I be the lace (ahn, nah, nah, nah, ah, ah)
All other girls, e dey be fake
I got you, oloma de (oloma de)
Follow me, kaloma de (de)
No mind wetin dem say, oh
Ah
E ma wa wole
They want to come between us, baby, dem go fail
Iyawo Ade, me, I go demonstrate
Baby, baby, baby, baby, I go dey for you
I go dey, I go say
Sweet potato, if you leave me, na go be
Mami, you no need makeup, you dey slay
Baby, baby, baby, baby, I go dey for you
I go dey, I go say
If nothing in this world wey I no fit do for you (okay)
Everything I get, baby, na for you
Mo jeji, I go joroba for you
Olo mi daku lapo
Girl, you got my heart tattooed
Oh, baby, I do
Even if dem say na taboo
I go still choose you
Put your head on my shoulder, make I pamper you
Gbogbo nkan to ba fe, I go answer you, yeah
O suzy, baby, Cinderella, oh
Oya, come and stand under my umbrella
Give it in a happy sugar (hmm)
I be Kizz, I make you booger (hmm)
Bounce for me, kama Ruger
Shea ze fara na we
Oh, baby, oh
For you, I be ninja, soldier, mahala, eh
Wali, nyama, ninja, mboga, mahala, eh
Pembe, apa, kulinga, koga, mana, weh
Baby, shika, shika, soba, fara, weh
Oya, shake your mummy (eh)
For lucky, baby, no more for me
Oya, shake your mummy (eh)
For lucky, baby, no, no
Oya, shake your mummy (eh)
For lucky, baby, no more for me
Oya, shake your mummy (eh)
For lucky, baby, no, no, no
Wole
They want to come between us, baby, dem go fail
Iyawo Ade, me, I go demonstrate
Baby, baby, baby, baby, I go dey for you
I go dey, I go say
Sweet potato, if you leave me, na go be
Mami, you no need makeup, you dey slay
Baby, baby, baby, baby, I go dey for you
I go dey, I go say
Make I talk
Make we open this fire, mana
Shata ten, my love life
Open IG, make I go online
As we dey love, she dey zamina
See the waka waka, eh
I for dey for you
I for dey for you like Nesma, Nida
See the way I dey love, see the way I dey love
E dey be like ayamata
Flute to go, bam bam
Don to dey, oh, bam bam
No go dey trouble
E ma ti ba
Wole
I dey for you
Baby, dey for you, dey for you, dey for you
I go dey for you, dey for you, dey for you
Baby, baby, baby, baby
I go dey for you, I go dey for you
I go say
Spirimix
    
Credits
Writer(s): Innocent Idibia, Davido Adeleke
Lyrics powered by www.musixmatch.com
          Link
    
  Disclaimer:
  i testi sono forniti da Musixmatch.
  Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
  direttamente Musixmatch nel caso tu sia
  un artista o
  un publisher.