Testo Ekaette - Iyanya feat. Tekno
Testo della canzone Ekaette (Iyanya feat. Tekno), tratta dall'album Desire
Eka eat dey love to dance
Waka, bad girl, oh oh oh
Waka, dance, dance
Eka eat dey love to dance
She a bad girl
Gospel on the beat
Ntekno, it's here
I follow her to Calabar
Down to Ogoja
Say she score like Taka
Dribble like Okocha
All the girls dem yoboo
She Lionel Messi
Bad girl, she dey dribble
No dey show no mercy
Eka eat dey love to dance
Waka
Waka, dance, dance, dance, dance
She say make I give her chance
She want to, ehn, what
No dey wetin, no wetin, no wetin
Lord have mercy
Girl wey dey dribble pass Messi
She know how to do, how to lace me
She bless me with her beauty
Me like the waist, e no waistline
When she pass me the waistline
Toss she go, baby, on time
Me online, me come time
As I give it wey me wear
Omaga see am, bonza she am
Eka eat dey love to dance
With a bad man in a trance
The other men dem, dem no dey want chance
No, oh oh
Just gerr no winga
Get ready oh, get your winga
Eka eat dey love to dance
Waka, waka
Me like her this, like her that, dance
Waka, waka
She say make I give her chance
Run the scooby-doo on me, on me, on me, on me oh
Call me a militant, call me a soldier
As you see me, me no bother
Take no gospel and nyanyanyan
Man dey sweet, moving bolder
Say low down, low low low
Low low low, low low low
Low, low, low low low
Drop low low
Eka eat dey love to dance (Eti gi, ah)
Eka eat dey love to dance (She do the azonto, oh)
Eka eat dey love to dance (Ayanja, ayanja)
The dance she don't know, but she like am
Eka eat dey love to dance (Ere, ere, ere, ahh)
She love the bash, Oliver Twist
Eka eat dey love this way
You must dey stop and run me
She like it heavy though
Madami duro
She like the Wizkid, ah na na na
Alantoboy, Eboni Odozi
Omo I bad oh
W4
Like father like son, Mr. Wiz
Baby go, baby baby go
2Baba
She wey dey belle belle belle me claro
Till I man, I dey effegi comaro
It's here
I'm the party producer
Girl I promise you to test me
You go love me
Refine like Nestle
I love you more than I fall line
Love me till end time
It's here
TripleMG 'pon this
Credits
Writer(s): Kelechukwu Augustine, Iyanya Mbuk
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.