Rockol30

Testo E Dey Flow - Moses Bliss feat. Neeja, A-Jay Asika, Festizie, S.O.N Music & Chizie

Testo della canzone E Dey Flow (Moses Bliss feat. Neeja, A-Jay Asika, Festizie, S.O.N Music & Chizie), tratta dall'album E Dey Flow (feat. Festizie, S.O.N Music & Chizie) - Single

E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash oh
If u check am
U go know
Blessings choke
From my head
Down to my toes
No be joke oh
Even for my face e dey show
I no fit count
I no fit count oh
The blessing of God
Upon my life oh
See as my life
E don balance oh
Na the grace of the Lord
Taking me high
(Oh oh oh)
No be fantasy
Your love is my reality
The anointing
Dey break the yoke
All of dem dey believe
Say my God no dey bobo
The way you pamper me
Steadily oh
Surprising me constantly oh
Boosting my energy oh oh
This your love no be fallacy oh
Even the blind can see oh
Wetin u do for me oh
E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash oh
If u check am
U go know
Blessings choke
From my head
Down to my toes
No be joke oh
Even for my face e dey show
The oil flowing steady
Comot the boy from trenches
Hilux no fit park my blessings
I dey on God
So I'm never stressing
"No ooh"
Falala Falala
Under the umbrella
I get eternal life
Me no fit suffer
My daddy Ogaranya
E put the oil for my head
When I look around oh oh
Everything I dey see
Just dey make me believe say
Oil dey my head oh
As u see me dey shine oh oh
Sapa and me be like bread and tea before
Jehovah help me oh
Now I don dey select
Odogwu na my connect
All of my songs
Just dey make sense
Oil dey my head oh
Na the word I dey confess
Wey come dey make me the best
Who God don bless no man contest
Oil dey my head oh
E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash oh
If u check am
U go know
Blessings choke
From my head
Down to my toes
No be joke oh
Even for my face e dey show
E dey show
Flow, flow, flow, flow, flow
Oil for my head dey flow
Flow, flow, flow, flow, flow
Oil for my head dey flow



Credits
Writer(s): Moses Bliss, Festizie, Chizie, Neeja, S.o.n Music
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2025 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.