Rockol30

Testo Dodo Mayana - Bizzouch feat. Ichaba, Minz & L.A.X

Testo della canzone Dodo Mayana (Bizzouch feat. Ichaba, Minz & L.A.X), tratta dall'album Dodo Mayana (feat. Ichaba, Minz & L.A.X)

Its Bizzouch
Its L A
Normaal
Minzulo dey Normaal
Ichaba
Out of all the girls for the club o
Na only you wey my eyes dey see
Secup Sey i want you to be mine o
I fit to dash you my everything
And gurl your love too lit
And when i dey your side me i never ever want to leave
And baby love too lit baby gimme
something nice she gimme something sweet
I no go do you ojoro
No go ever cheat and i swear i no go leave you go
Nobody knows tomorrow but me i tell
you say as for me i wanna be with you
Make you no do me ojoro make we never
cheat i say make you never leave me go o go o
Dunno o
Sey i go be your dodo mayana wey i go buy you porsche panamera
Be your dodo mayana wey i go buy you porsche panamera Oya Oya Oya
Dodo mayana wey i go buy you porsche panamera
Yeeieyeh 'make i see you later'
Be your dodo mayana wey i go buy you porsche panamera
Girl what you dunno coz i wanna buy you panamera'a
Girl waya photo girl i be the king for my area
Yeh' who born them who born them well
Dem never reach make them try again
Who born them i buy you two of everything wey you want and want
I give you all of my body and my soul now baby
Baby don't leave for all i do is for love you know yeh
Sho ma wolé dodo mayana
Jé ki nwo lé dodo mayana
Jé ko dé bé dodo mayana
Joma joma dé bé dodo mayana
Ólé kpa ólé kpa ólé gán ólé kónkó
Ólé kpa ólé kpa ólé gán ólé kónkó
Sey ma love for you ólé kónkó
I fit to die for you
Sey i go be your dodo mayana wey i go buy you posh panamera panamera
Be your dodo mayana wey i go buy you porsche panamera Oya Oya Oya
Dodo mayana wey i go buy you porsche panamera
Forget all your side gee's be your dodo
mayana wey i go buy you porsche panamera
Forget all your side gee's gbogbo nkan ti
móni mafi lewon lerey lewon lerey iyah yah
I go buy motor for you matun kó é ni ilé kó é ni ilé ó
Anyplace you think your guy know o mó lénu nibé
Wóni kpé óun jé aiyé gàn o kó bà mi ni bé
If na update you wan dey know baby me i gat the doh
yah owo yakpa lakpo mi o baby you Gaz to know to ri kpé
I go be your dodo Mayana drive you in my porsche
panamera yeh yeh yeh o o o in my porsche panamera Yeah yeh yeh
Ólé kpa ólé kpa ólé gán ólé kónkó
Ólé kpa ólé kpa ólé gán ólé kónkó
Dodo Mayana wey i go buy you Porsche Panamera make i see you later
Be your Dodo Mayana Wey i go buy you Porsche Panamera eeh



Credits
Writer(s): John Oche
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2025 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.