Testo DND - Sarz
Testo della canzone DND (Sarz), tratta dall'album Africa Now: January 2024 (DJ Mix)
(Uno, dos, tres)
Banger
(P)
Another banger
Mo tun ti de, la ti dagbo ru, o ṣe
Me wey be wèrè, o ya, gawu o, gawu
Ṣe you no dey see say I just drop gbẹdu, ay?
Them talk say no be me be H-I-M, okay na
You go come tell me na who o, na who?
Make humility no go turn me malu (malu, malu)
Because if I talk one they go wan swallow me, ay-ay
Ṣe I wan good? Ṣe I wan bad?
Ṣe I wan real? Ṣe I wan fake?
Me I no do again
O ya, see wins, now they wan shallow wins, say
They wan dey bully me, ọmọ, I don too calm
Talk my shit right up in your face, me I no dey shake
I don do too much P's and Q's, right now, I go put you on DND
Keep your eye sharpen
Because e get as you go move around me wey you fit end up for DND
I dey waka without security, because I shucking one ṣakabula inside my GLE
Ay, o ṣe o, o, wa n bi
Even ẹgbọn dey collect DND
Baba wọn
E sure for me, my confidence no rely on any number one
Too many solo hits, una go dey call me Solomon
Girls dey chew gum, because they sabi say I be idan
Ọmọ, make I no too talk, make I sofree sit down
Credits
Writer(s):
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.
Altre canzoni dell'album
Good Life (feat. T-Pain) / Happiness (Mixed)
reason (Mixed)
Arizona (Mixed)
Blood On the Dance Floor (feat. Bloody Civilian & Wale) [Mixed]
Sere (CHAMOS Edit) [Mixed]
Me & U (Sarz & Twiitch Remix) [Mixed]
Ngozi (Sarz Remix) [Mixed]
Sgudi Snyc (Mixed)
Awukhuzeki (feat. Omit ST, Sobzeen & ZEENHLE) [Mixed]