Rockol30

Testo Close To Me - Niphkeys

Testo della canzone Close To Me (Niphkeys), tratta dall'album Intergalactic Dreams

Ibk
One, two, three
Niphkeys
If you tell me say you dey for me
It will be nice honey
I no go be the first to get kele
Wey no dey try for me
Pause wait a minute for me (oh-oh)
Make e no cause gbege
Before we misinterpret each other
Make I tell you as e dey be
Oh na na
Oh, girl your body nice, ajeh
You should be with a guy like me
Cause you know, no be fight I dey
Bring your body close to me
The boys dey look your body
Say, ma dawon lohun baby
Eh eh eh
Cause you know, no be fight I dey
Bring your body close to me
I dey for your side, but ko f'ewa
Waiting on the road-side for Kusenla
Shey na because you fine?
Tori o ni idi nla?
Bami pe bobo Niphkeys
Ko bami faluya
Ah, yeah
E bami pe Niphkeys
Na him sabi do this thing
Ori omo ele to wo G-string
She like to dey gist me
I love it when she kiss me
Ta ba se tan, kan ni six kids
Ah, stay with me, don't come and go
She's too fine, Toyin tomato
Ah, let me be your commando
Baby, fun mi lowo bi ti Orlando ah
Baby, ja soro (Ja soro)
Emi ati awon temi, a ma mu e mona (a ma mu e mona)
Funmi ni freestyle, ka ma ban ko lo (ban ko lo)
Anywhere you go, baby je ajola (yeah)
Ah, ah, ah
Oh, girl your body nice, ajeh
You should be with a guy like me
Cause you know, no be fight I dey
Bring your body close to me
The boys dey look your body
Say, ma dawon lohun baby
Eh eh eh
Cause you know, no be fight I dey
Bring your body close to me
I dey for your side, but ko f'ewa
Waiting on the road-side for Kusenla
Shey na because you fine?
Tori o ni idi nla?
Bami pe bobo Niphkeys
Ko bami faluya
E bami pe Niphkeys
Na him sabi do this thing
Ori omo ele to wo G-string
She be like to dey gist me
I love it when she kiss me
(Niphkeys)
Ta ba se tan, kan ni six kids
Ah
End of lyrics



Credits
Writer(s): Oluwanifemi Adebajo, Ayodele Ibukunoluwa, Zinoleesky Unknown, Buju Bnxn
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2025 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.