Rockol30

Testo Blessing - Yung6ix feat. Oritse Femi

Testo della canzone Blessing (Yung6ix feat. Oritse Femi), tratta dall'album Best Moment Tunez

Eehn hmm 6ix
Oluwa bless me today
Cus i no no tomorrow
As i dey work i dey pray
Lord show me love /2x
I say blessings from wap side
From the street in d ghetto
From d cribs in d south side
Now we made it at d ghetto
I can never forget say oluwa na ur blessings
And every mistake i learn turn to my lessons
If i dont do it to you what is d essence
I no go lie when i dey broke u dey there
Cus wen we hustle for lagos
Dem dey ball back den dem no select us
We no get shoe like say we dey go cele church
Now we dey ball cus oluwa don select us
Oluwa i say bless me today
Show me d way
Still on my grind like i dey hustle
Make my maga to pay
I still dey press i no e slow but
I know i gat wah it takes
Dey no i gat wah it takes
Kendrick drake koooooo
Dah why i never share my story wit dem
Fake friends i never share poly with dem
Not in my circle so yu know i never roll with em
I run d town so u know i never stroll with dem
Oluwa i say bless me today
Cus e get some kind things wey dey stress
Me today
And my ex still dey there
She dey text me today
Cus i still dey thank you
Cus yu bless me today
Chineke bless me today
Cus i no no tomorrow
As i dey work i dey pray
Lord show me love /2x
As i dey live evryday i dey wake
I dey pray to baba God make u bless me
Now i don get all i need i still dey pray aa
Baba keep dey bless me
Show me d way
As i dey make my pay
E don dey delay
Make i no misbehave aa
But still i dey hustle evryday soi dey pray soo
I dey push oo i dey maranpe
Faaji to ladun to gbayi to frozy
Seebu wun lara fe
Mma jaiye ori mi mi o meyin ola
Olowo lo gbo iye laa laiye moo
Jekin gbowo pay mi
Gbemi dey po giga
Kiririkita aiye po
Ehmm kabakaba aiye po
Hmm omo saye po
Olowo lo demo olowo lo show
Olowo lo denge olowo lo pose
Oluwa bless me today.../2x
Show me love
Lord show me love /8
Dont get it twisted
It Puffy T on d beat
YOUNG BOSS



Credits
Writer(s): Aaron Iose Iusitini, Jordan Iusitini, Tomas Gaynor, T3
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2025 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.