Rockol30

Testo Better - Tekno

Testo della canzone Better (Tekno), tratta dall'album Better

Eh
It's about to get bombing
Khalpresh
See, e mo pe i no go stop to dey talk truth
Awa leyin n kan, alagbada kan malo chop fruit
E good na, make dem chook leg for our own boot
Koma ye won pe no be gucci ti awon fi n grace foot
E go better last year
E go better this year
Lati 1960, e go better which year?
Dem tell me sey the change dey come
Odun merin mati lo, still e never reach here
See, ole gbe, ole gba
Still the same thing
Different actors, shebi we dey watch the same film
Ronaldo ati messi won ti wa wa ni same team
Every transfer window, na to buy the same thing
Ikan o gbe ikan mo bayi
Mio sha le travel, awon lon lo Dubai
Shebi sars mati gbemi kin to wo cuban
Iro ibon ni sha, bi eni ton wo tufan
Ku ro nbe
Sho de pay eh bayi?
They go do like they no see say food no dey oh
They go do like they no see say road no good oh (Just tell me why)
They go do like they no see say people dey suffer
This nah yawa oh
And I pray one day
Make e better pass like this
Say make e better pass like this oh
Say make e better pass like this oh
And I pray one day
Make e better pass like this
Say make e better pass like this oh
Say make e better pass like this oh



Credits
Writer(s): Stephanie Cooke, Tomo Inoue
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2025 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.