Testo Baba - Hotkid
Testo della canzone Baba (Hotkid), tratta dall'album Baba (feat. Zlatan) - Single
Ibilẹ
Kapaichumarimarichupako
Astala, astala
Chelo (chelo)
The night is young, I'm getting old
So many don step on mi toes
Many friends wey don be foes
Can't complain' 'cause this the life I chose
Na small thing quickly dey make me para
Talk am as e be, me, I no dey stammer
I go do my own back, I no fit wait for karma
I dey live my life, me, I no want yawa
What's my name? (Baba)
Come on, say that again (baba)
On a daily, I'm getting paid (baba)
Every day is an holiday (baba)
Ah, money choke (baba)
Tell them to clear the road! (Baba)
Biko, do not disturb (baba)
Put phone for "do not disturb" (ah, ah, see) (baba, baba)
Person wey put body go collect, o wa nlẹ plenty 'cause (we dey hot like fire)
Four pocket full like Lil Baby when it's time to ball (we dey cause disaster)
The money long, e long, long, e long, long, e long (e pass Burj Khalifa)
Ṣe you go fit to drop your mama as you say you wan belong? (O ki gbe, "Laye, never!")
Lifestyle wey no dey for salary earners (ah, me nkọ?)
You wey be civil servant
I hear say you wan shut down Obi's house? (With wetin?)
Money from tap, tap, tap (ahn, ahn)
Papapasupe! Ka jọ maa kupe
Today na today, emi gan-an o sun ile
Jade tan, ko to ma run'le
Poverty no piss me off, tori wi pe
Na small thing quickly they make me para (ah, I go vex)
Talk am as e be, me, I no dey stammer (astala, astala)
I go do my own back, me, I no fit wait for karma (karma might take too long)
I dey live my life, me, I no want yawa (ay, Aunty Nini)
What's my name? (Ki lo wi?) (Baba)
Come on, say that again (ki lo sọ?)
On a daily, I'm getting paid (baba)
Every day is an holiday (baba)
Ah, money choke (money na water)
Tell them to clear the road (yago fun Baba)
Biko, do not disturb (baba)
Put phone for "do not disturb" (astala, astala, j'ọn mọ)
Money na water
Ah, kapaichumarimarichupako
Credits
Writer(s): Niniola Apata, Omoniyi Temidayo Raphael, Moshood Adeola Adisa
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.